When they get a good girl, they still won’t treat her right
2026-10-18 10:19:07
511
✨phresh✨ :
Funny enough, girls no rate all these guys wey dey spend like this oo
2026-10-18 16:39:39
13
Kolade🗽 :
na me dey provide for you, but make god provide for me😹
2026-10-18 10:25:59
864
ÅNĐI 💧 :
Who he wan leave am for
2026-10-18 09:07:05
300
n_e_c_h_e_ :
Omo bro if you get babe, and if she respects and always by your side you go dey spend on your girl bro, it’s that simple
2026-10-18 12:38:42
296
Reminuel😈 :
Una Dey see the name wey he use save her number 😂
2026-10-18 11:34:35
227
R£Z🚀 :
all for "muah" "thx bby"
2026-10-18 12:50:41
129
EONS💫 :
Nah this scripted, can't be real
2026-10-18 16:43:31
29
don owens :
this whole thing is very subjective.. if person get billions for him account de send him babe 350 or 500k e no mean anything and he no dumb.. different class of people de that 1m wey you cherish na less to some people, stupidity na when you de sacrifice for person wey no fit give you any value in return from these images the guy guide him no de sacrifice anything and you don't know if she gives him value, make all of una mind una business
2026-10-18 12:47:38
17
dubic Entertainment :
this story looks fake
2026-10-18 09:10:09
63
H....🥹💕 :
I’m a girl o but her own too much 😂😭💔 it’s not bad for a guy to spend money on who he loves tho
2026-10-18 11:07:37
94
Ayala🥀 :
I be told my girl I am going through hell rn and what I heard was babe don’t forget my money for hair lol
2026-10-18 19:38:54
14
Marcel Damian :
na me dey provide for you, but make god provide for me😹
2026-10-18 10:36:51
32
eniolurunfenellagold27 :
where are dey seeing all this good men God abeg me
2026-10-18 17:26:50
14
Ƙëñɲƴ :
After dem break up u go con expect me to date am 😂😂 like howwwwwww
2026-10-18 14:13:42
11
Hitogami :
it's content bruh
2026-10-18 12:51:38
8
SwaAy💙🦅 :
E still save contact thief ❤️🔐 dem no Dey advise who Dey in love 😂
2026-10-18 09:54:23
28
Demoore Solar Energy :
Many men deh like this ooh many simp plenty
2026-10-19 18:11:16
6
Dollarz :
nah the way you dey read am funny pass😂. nah so the money dey quick go
2026-10-18 11:15:58
13
jago🥷 🌴 :
Bro see mentality 😂
2026-10-18 15:30:56
27
_Praise :
Make i just believe say those chat na content. God abeg🤦🏻♂️
2026-10-18 12:35:09
9
Kãi_z_èn 🕸️🕷️ :
Westin be the guy account name abeg
2026-10-18 08:53:49
19
Princess💞 :
i feel like Firstly this guy is very rich and the way a guy whos not rich can send 10k to his babe for what she wants us the same way this guy is sending his babe this amount
he obviously can afford it and he obviously values the girl
2026-10-19 22:57:38
2
Vivian :
I am single please help a sister
2026-10-18 16:03:33
4
To see more videos from user @osayam3nn, please go to the Tikwm
homepage.