Me na after I don do file transfer finish to my 14pm naso the 13pm off na once I carry bike comot 😹
2026-10-18 12:48:25
89
David Ohakwe :
Omo I pity for the person wey go buy my 12 pro
2026-10-18 16:26:28
1
Peace✌️ :
Na iPhone 13 series be that nothing u want tell me 😂
2026-10-18 14:58:21
0
MAYOR❤️🦅 :
So you don’t know 13pro and pro max story 😂
2026-10-18 10:31:32
115
FRËDRÏCK🧃👽 :
Oomoo I no fit gree for this life😂😂, na ya hand e spoil 😂
2026-10-18 11:15:26
60
Da Vid🚀👾 :
na you spoil am, why you go join the two phone screen together now the other one done contact 😂
2026-10-18 14:46:12
36
JAY🗽 :
You every Sunday😂
2026-10-18 11:08:30
113
Preciouz🙈🍒❤️🩹 :
When I hit u with but no be so I take give u naw ur mind go Dey 😂😂😂
2026-10-18 15:43:20
8
Ola ☠️✍🏻 :
We go reach station ooo, cause if a the 16 do like that for my hand una no go gree
2026-10-18 17:18:15
0
D:vyn💥 :
If I tell una how dem dey fix that green screen, una no go believe, but I am not here to cast Nigerian phone vendors 😂
2026-10-18 15:16:49
5
Zuma🎉💨 :
For phone wey Dey your hand ? , baba ino Go gree
2026-10-18 18:04:38
1
SLYBOY✅🪙🚀 :
13 pro lol 😂
2026-10-18 12:19:02
11
🥷 :
13 pro with iwa Werey screen.
2026-10-18 13:22:19
1
COLLINS GADGET HUB :
you get luck guy [Tears of joy]
2026-10-18 08:30:35
25
razakluxe :
E done happen to me before my own be say I left the place before e happen 😂 and the guy can’t say I should bring is phone back because I have already left the place for like 20 minutes
2026-10-18 12:45:18
6
Chase_YTA :
lol say wetin …. You feel say I go gree 😂😂
2026-10-18 11:17:38
9
𝑺.𝒖.𝒈.𝒂🪐 :
Yoo Yoo
2026-10-18 11:24:58
7
🪸🫧 :
No be challenge be this ?
2026-10-18 14:47:49
0
SpiritOfesctaCy :
I no go gree ooo
2026-10-18 16:42:30
0
25® :
The lord is good 😂
2026-10-18 11:45:28
0
🪁🎭 :
Contuent 😂
2026-10-18 10:37:11
3
Mhiz AngelJenny Boss :
Na ur hand e Dey take do like dat, so na u spoil am bro…. 🙄 If na me I no go gree ooo 😂😂😂😂
2026-10-18 15:24:34
3
Henry billions 🧌🧌 :
How much for 16
2026-10-18 10:09:43
4
To see more videos from user @legitgadgetshub, please go to the Tikwm
homepage.