Every body get their life na as far say she no disturb you just act like say she no exist
2026-10-18 13:10:06
2
𝖂𝖍𝖞 𝖙𝖍𝖊 𝖊𝖝𝖈𝖚𝖘𝖊? :
so una dey give girl 50k to make hair? 😂
2026-10-18 11:32:54
17
Z✨ :
Make this girl no put me for talk😹😹😹😹😹😹😹
2026-10-18 11:06:56
12
JUST KELLY :
na rage bait ignore am
2026-10-18 10:38:52
1
$IRMI£P😍U₦D$ :
Hope say she go da gimme urgent 5M. Cause my standard self high
2026-10-18 12:26:13
1
Henry :
I tire o 🤣🤣
2026-10-18 10:35:20
3
25/1/26💔🕯️🕊️ :
I swr 💔🤣 nah the truth you just talk so🤣
2026-10-18 10:52:35
0
Ella🎀🍒🩰 :
2026-10-18 12:13:06
0
Pab :
I don die 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-18 11:53:52
0
iam_bizy :
Abi na. Na wetin she want na
2026-10-18 13:09:29
0
mrcrabs.8 :
fact
2026-10-18 10:42:49
0
Chamara :
2026-10-18 10:53:13
0
smallwitch76 :
Omo sometimes ehhh some women Dey shock me even me wey be girl Dey surprise a whole 50k [Crying][Crying]
2026-10-18 17:35:40
0
Slim£💚🪅 :
Tunfuluu😹
2026-10-18 10:51:30
0
DEJA 💋🥹 :
Yayyyy im ur first commenter🥰🥰🥰
Heyy kind stranger can u enter my page and like my videos
Ill really appreciate it and it will make my day.... pls( teary eyes)
2026-10-18 11:01:38
0
say_heyy_to_isaac :
I go date you I nor go still give you money
2026-10-18 11:38:31
0
BrYhT🦚 :
Hungry girl ooo
2026-10-18 17:39:30
0
confidence :
😂😂😂 She go learn d hard way
2026-10-18 10:40:23
0
To see more videos from user @ricky.vogue, please go to the Tikwm
homepage.