Guy; na like so I advice my friend finish na so him dey send screenshot give him babe as me and him dey talk. That night sha I enter police station.
2026-10-18 12:52:56
1060
That weird boy!💆🏽♂️💚 :
Naso dem tell me make I no leave my ex say she carry grace😂I leave am things first rough Naso I begin Dey think am say na true?..I just rethink am say before I sabi am I Dey package steady😂na once I restrategize everything blast once 💥
2026-10-18 13:17:19
1144
𝐃𝐈𝐍𝐄𝐑𝐎® :
Abi na to go beg this girl 😭😂
2026-10-18 16:48:59
0
Benita Allen🧸 :
But if it was reversed like the girl de bring badluck una for agree with am,omo Nigeria boys are funny
2026-10-18 16:33:55
136
🪘ÐŤÐ🥁 :
D for what ? 😒😒
2026-10-18 16:11:55
12
⚜️ :
Bro see ur aura 😂…I argue ..?
2026-10-18 17:13:27
27
Serenia🌷👩⚕️ :
So make he break up with the girl ? Watin she do?
2026-10-18 13:07:27
80
Favour ~🍀 :
I agrue ? 😭😂😂
2026-10-18 15:50:27
2
Fola❤️🥹 :
Na verified teach this boy this 😂 thing
2026-10-18 11:37:41
570
Diamond 💎 💍🦅 :
F for what 🥺
2026-10-18 16:54:52
11
Oluwasheyi :
Nah the girl reply the message nothing you wan tell me 😂
2026-10-18 14:22:28
71
The_hotdisciple🧘♀️ :
I argue?😭😂😂
2026-10-18 13:44:26
4
biganni00 :
Make Una no too blame the guy the girl fit tire am
2026-10-18 12:41:25
157
Joshua🌴🙃 :
Nothing wey I no go heat for Got paid mouth😭😂
2026-10-18 11:37:20
58
janneynickel :
I kmow wetin i dey talk 😭😂
2026-10-18 12:23:48
90
𝐈𝐟𝐞𝐨𝐥𝐮𝐰𝐚🤾♂️📸 :
Na wetin Verified Dey talk 😹💔
2026-10-18 11:18:33
1
Sir Jhaylo :
Always John
2026-10-18 16:15:39
0
🎭MΛZE :
I argue 😂? Very valid question 😂
2026-10-18 14:29:09
3
orilowoDgadgetboy :
John the baptise 😂
2026-10-18 13:50:01
15
jibola🪖 :
Guy no try advice am oo 😹
2026-10-18 12:45:48
7
𝕬𝖞𝖔𝖒𝖎𝖉𝖊🥷✊ :
He knoe wetin he Dey talk😂😭
2026-10-18 16:24:29
5
D@ViD ÃK💙🏀🪖 :
E for what!! epple😭😂
2026-10-18 14:19:11
7
dgaf__cmk🫥👽🌴 :
All them solo Richie
2026-10-18 13:50:12
14
CHINEDUM🀄️ :
Was once like him😂😭
2026-10-18 12:48:25
5
DC_{} :
Same thing Dey do me right now but I no go gree seh!!!!!😹
2026-10-18 13:33:02
12
To see more videos from user @obasagotbroke, please go to the Tikwm
homepage.