Papa off kee?? … Omo I Dey go my mama house oo …u wan off me for Wetin I no do
2026-10-20 07:29:26
588
⭐ 𝑻𝒊𝒊𝒔𝒕𝒂𝒓 :
Image say na ur neighbor pikin way get busy body 😂😂😂
2026-10-18 15:18:59
4504
Jus_Cherub :
I sha get the weapons wey go fashion against that pikin 😂🤣
2026-10-19 16:52:27
156
degods__destiny :
God reduce my anger before I born if not😁😁
2026-10-18 13:42:24
2150
Di kings wears :
everybody will off😂😂😂
2026-10-18 11:47:36
1279
BIG CEE 🦍⚔️⚔️⛑️ :
But if nah him father buy am Nko
2026-10-18 13:43:20
461
Kam Kam🍒 :
Even you as the father is not safe 😂you go collect join
2026-10-19 15:54:15
330
Just trade :
Watin me as the papa don do now 🤣 no off me oo off the pikin abeg 🤣😂😂😂
2026-10-18 19:06:11
136
OSA Tech Oghara :
For tv wen he papa buy oh. I love Nigeria mothers
2026-10-18 14:24:19
255
ade💖💖 :
abi now 😭😭😭😭😭
2026-10-21 12:34:40
0
🎮ROMAN 💦💎EMIREY'S 💫✨️ :
buy y The T v go dey by the steps case🥺🥺
2026-10-20 15:49:34
0
bossnii1 :
Hell is about to break loose
2026-10-18 11:23:20
30
kingjaguar159 :
Me as the husband self na you go later dey beg me as the mama eeeeeee!!!
2026-10-21 16:21:02
1
sheryl :
Pick one
2026-10-18 18:07:07
34
@Gheghe_student :
[Tears of joy]
2026-10-21 17:40:15
1
Joygiver🌈wellness brand 🛍️🌈 :
You guys should calm down o😂😂 remember they are our bundle of Joy 😂😂
2026-10-20 21:58:23
7
Lord - pride 🥵🦅 :
that television is expensive oo 😂
2026-10-21 10:51:16
1
@Aghogho_Agidi :
everybody go off o
2026-10-21 19:56:05
1
prime phones and Devices :
nah so my cousin kids come holiday for my house, light dey ooh nobody turn on TV as I turn on the TV everywhere blur.... who broke my TV, I just they hear uncle it was not me it's this person. omoo tears no greee com out ooh
2026-10-19 13:20:08
111
🌹🧸ྀི Sassy⋆.ೃ࿔*:・🌹 :
If no be me still born you just die before I see am 😂😂
2026-10-18 20:17:18
10
jay_sin8 :
Somebody say happy Sunday 😂💔
2026-10-18 13:36:26
12
Ollie :
But who keeps TV close to a staircase knowing fully well there are children in the house
2026-10-18 19:26:34
10
ritaesevohare :
one good thing is that you can't kill him🤣
2026-10-19 10:25:45
27
4everJG🤎🧸 :
Guess wat.. d weapon weh i go use no dey here
2026-10-18 20:29:58
143
Efe :
E nor really concern you who off as long as off dey the settings.
2026-10-20 09:29:06
36
To see more videos from user @dah_binigeh, please go to the Tikwm
homepage.