@dj_glitter: If I no dey do well on my own before you come, why you come DM me through my PR? ๐ Moreover, plenty DJs dey that time, so why be say na DJ Glitter you choose to reach out to? Nobody force you to contact me. You see something in me, and na why you reach out. So how una wan take turn the story now come talk say na me wan use you trend? ๐๐ My brother, make una reason well before una talk. The history dey there, the catalogue dey there, and the receipts no lie. ๐ฏ๐ฆ
#viralvideo #mascaravibez #djglitter #fypใท #2026carnival
๐๐ ๐๐๐๐๐๐๐ โก
Region: NG
Sunday 18 October 2026 11:35:50 GMT
Music
Download
Comments
๐๐๐ธโ๐๐ธ๐๐โ :
Shey Seyi Dm you that time ๐ you suppose drag Seti Vibez too ๐ na through you we all sabi him papa
2026-10-18 13:19:06
57
hypemanTj :
Una Dey stage am ni jorhh
2026-10-18 20:57:37
1
Great๐๐ :
Because youno promote am again, he dey vex๐น
2026-10-18 14:18:55
17
Babatunde sikemi Emmanuel :
kai normally nah everybody get where them start from u guys can settle it una no need dragging
2026-10-18 16:00:20
0
wisdom :
I go call you too ๐ baba dada ๐ฅฐ I like your mix
2026-10-18 19:34:14
1
Richie :
dj glitter this is first time am seen your face ooo ๐๐๐ more love less go โฃ๏ธ๐๐
2026-10-18 18:50:49
1
CLASSIC DJ LEVELS :
No mind am jare bro
2026-10-18 23:20:53
1
October 8/26๐๐ฅท :
Abeg watin concern Bird ๐ฆ
emoji at end ๐
2026-10-18 21:38:40
2
Worridu๐ฅท๐ช :
Promotion don start be that nah ๐
2026-10-18 17:03:09
25
.!T๐ฆ๐ :
Oyinbo por ๐๐ญ๐๐๐
2026-10-18 16:00:08
23
TIFE๐ช๐ค๐ :
Cap less brother man .. na you make us sabi mascara
2026-10-18 11:44:25
10
๐ธ๐๐๐น๐ธ๐๐๐ :
Promotion don start like this na, na today I sabi the person wey Dem dey call dj glitter even tho I don dey hear am since 2019 best of seyi vibez ๐ฅฐ๐
2026-10-18 19:38:29
6
BIG RADO๐ฆ
:
Bro nah you make me know him i swear that time has๐ซ๐น
2026-10-18 14:33:28
5
Djkayz :
Person wey you suppose swear for , if to say the werey don blow he go dey remember one Dj glitter now Shia be na because he never start to dey ham clear now na Djs fault wey no show you love again
2026-10-18 13:37:57
7
Skilful Pablo the goat ๐ :
Na glitter make me sabi mascara back den in Ijebu
2026-10-19 12:30:10
2
@UNCLE RASH WATER ๐ฆ SOLUTION :
Dj glitter too try for all dis motivation singer dem oooh that year
2026-10-18 18:39:37
3
๐ฅ๐ถ๐โด๐๐ถ๐ :
Imagine being this obsessed with someone you claim you donโt rate ๐ If Mascara wasnโt relevant, you for don face your front since. Clout no be everybodyโs calling oo. ๐คญ
2026-10-18 20:18:22
3
ๅใฅใฅๅๅโไธใๅฉใฅไนๅไธใฉๅฐบไน :
All this thing nah trending and you guys will blow again i pray for that ๐ฏ
2026-10-18 15:27:44
5
Successful Drey :
bamhi I done chat you
2026-10-18 11:43:28
4
classicDjxsound :
bro u no need much explanation if u no dey do well e no go talk about u
2026-10-18 16:45:55
1
breezeman :
help me too
I will never be ungrateful
2026-10-18 23:31:04
1
BigBabyAbitas๐โจ๐ชฝ :
Na dj glitter make me sabi best of seyi den sef ,even best of OmlโฆYou sef don try ๐ซก๐ซกโค๏ธ
2026-10-18 17:15:04
1
๏ ๐๐ฟ๐ด๐ฝ๐๐๐๐ ๏ :
Na you make me know him aje
2026-10-18 13:35:16
1
Sdollar :
na mascara make know you right now because I just dey listen to your mixtape I don't know you abi ๐
2026-10-18 19:49:22
1
ADEKUNLE ๐๐ :
Omo weytin sup una two
2026-10-18 18:56:39
1
To see more videos from user @dj_glitter, please go to the Tikwm
homepage.