father been springle water i nearly shout who de pour me water
2026-10-18 20:50:31
779
🎀Self~Pride🎀 :
Make we first reach outside first 😂😂😂😂😂
2026-10-18 15:55:37
1458
Frank Philips :
everything na true . but them no born you well to collect my phone. church go close that day 😂😂😂
2026-10-19 06:37:00
186
Bọ́lárín :
had this experience of recent
Omo me no gree stand up adn down again
2026-10-19 08:16:57
8
ceo_engineboyz :
Na why I no gree go again, my first time was up stand, sit, up stand, sit, up stand, sit, then them go sing waiting you never hear for your life, only you go be like Alien 👽 😹😹😹
2026-10-19 07:06:57
163
🧸Divine🧸 :
For those struggling with English
Don't - do not
Won't - wo not
2026-10-19 07:40:27
267
GREATFUNDZ :
Aswear bro when we comot ehh i para the guy Oo😂😂
2026-10-18 19:41:12
7
Bright OG :
I too go mad for my guy way carry me go the church when we reach house oh
2026-10-18 20:10:14
5
🅿️lay 🅱️oy :
Catholic better you never follow them go cele when dem dey do anniversary or naming ceremony you will missed of
2026-10-19 07:29:24
1
teamman :
I swear e dey pain pass when you think say there one sing later na pray dey one pray
2026-10-18 19:09:19
22
🌴нєияу⋆⋆⋆🕸️ :
werey you just dey scroll up and down you sef write something 😂😅
2026-10-19 07:46:05
49
𝐂𝐡𝐢𝐝𝐞𝐫𝐚💋 :
Na so them take thief my phone oo 😭😂
2026-10-19 06:30:28
38
Omah :
I go lie for you 😄dem go winn you
2026-10-18 16:27:51
15
Rebounding💝😥 :
Come cele make u stand taya 😂
2026-10-18 23:06:55
46
Simple✨️ :
Too real I fit relate like maddddd like that day I was so lost guyyyyyy💔😂
2026-10-18 21:00:40
68
MR KENNEDY🐍🕸️ :
Omo e worry mind oo😂😂
2026-10-18 19:07:19
6
Gurl Imani💕 :
E be like say this guy no know say I get anger issues 😂
2026-10-18 23:49:47
14
ꨄ...🥹💕 Comforter 🌸...ఌ :
na once I tell my friend say I want go house 😂
2026-10-19 10:03:33
6
𝓬𝓵𝓮𝓶𝔃𝓲𝓮😉𝓫𝓪𝓬𝓴𝓾𝓹 :
na y i no like Catholic 😂
2026-10-19 05:21:13
6
Chiemerie_Frank01 :
Nah there me and archer go die oo
2026-10-18 12:30:03
7
Fahatii :
Make dem no collect my phone oo 😂😂
2026-10-19 10:20:14
5
Ram Zy 💜♋ :
Followed my aunty for station of the cross,guy I nearly run mad
I just kneel down put my head for chair I no gree stand up again 😂
2026-10-19 13:48:02
9
To see more videos from user @bighenry114, please go to the Tikwm
homepage.