"If Carrick started the season with us we for win premier League" 😂😂
2026-10-18 15:40:24
45
₴ł₥₱ⱠΞ ₴₱₳ł₦ 🖤✍️ :
😂😂 I think the Premier League is hiding something from us! They don't want to announce that they're sending Manchester United to relegation instead of Manchester City. 🤣🤣😭 Somebody should tell us the truth.
2026-10-18 20:16:50
2
🚶NoBody✨🚶 :
7 games 7 point 😂😂😂
2026-10-18 15:09:23
182
BIG SLY 7$ :
Sheybe u say something has changed? 😂
2026-10-18 15:16:42
88
Omari :
Something has changed 😂😂
2026-10-18 15:10:38
143
JOSH TV :
oga leads outplayed Manu in all areas
2026-10-18 15:41:44
0
Ope Yemi 🎒💰 :
He once said 😂😂
2026-10-18 17:46:03
0
DE SAVIOUR❤️🥶🚀 :
I hope i am not disturbing
2026-10-18 16:59:34
52
Chim som :
This club wan take my life ohhh jehova 🥺🥺🥺🥺
2026-10-18 15:09:50
50
Diego_Laderosa_chat :
If we Dey play we nor Dey ever sabi pass , we nor Dey fit hold ball for 30 sec he go remove baleba wen Dey win duals for us , and why if opponent hold ball they go just reach our goal once
2026-10-18 16:38:41
1
MrAyama :
It's very disappointing to see how poor Micheal Carrick arrange his team
2026-10-18 15:34:38
26
Max👀💯 :
Cant complete 5 passes playing with four midfielders when we need a goal 😪
2026-10-18 15:29:58
17
ÔŁÄ🧤🪡🏧 :
Dey play rubbish for HT you come here dey embrace them saying dem play well because you're winning 1:0 lol 😆.
I dey wonder say shey no be the same match wey I dey watch
2026-10-18 22:59:21
1
𝓑𝓲𝓰 𝓢𝓽𝓻𝓲𝓹𝓼 ✨💎 :
drawchester united
2026-10-18 15:39:09
3
PREC🏌️♂️OUS :
Omo Sack carrick abeg since 56 mins nai I dey shout make changes 💔
2026-10-18 15:08:53
21
Isaac Damoah :
Man U fans dey really suffer oo 😫💔😫😂
2026-10-18 15:09:39
9
༒☬Ð₳₦ЇĚŁ☬༒ :
Manchester right now 😂
2026-10-18 15:35:37
7
boriowo67 :
I am seeing Carrick as the problem now why benching Cuhna?
2026-10-18 15:12:04
10
Rhowza___🌹 :
I think say you say settings change …. What happened ?🤣
2026-10-18 15:11:24
16
Chim som :
Sack carrick omo i don tire 😏
2026-10-18 15:09:21
5
Sylva007👑 :
If Garrick is not sacked today, then Manchester United is not serious
2026-10-18 15:11:45
6
Daniel Onimisi Eneji :
no hunger for their body at all
2026-10-18 15:10:30
5
@ayclassic_5 :
man u they play game with numbers of matches played 7 game 7 point
2026-10-18 15:34:17
1
To see more videos from user @iamrayband, please go to the Tikwm
homepage.