@papa_zoro: Guy who be this😭😭 #cod #codm #callofduty

Zoro is Shadowbanned🐆☽
Zoro is Shadowbanned🐆☽
Open In TikTok:
Region: CA
Sunday 18 October 2026 15:45:30 GMT
49598
4304
152
244

Music

Download

Comments

ricchmonimonster
ᴿⁱᶜᶜʰ ᴹᵒⁿⁱ ᴹᵒⁿˢᵗᵉʳ :
I saw his pov and now yours😂
2026-10-18 23:07:11
0
anoni_mous87
𝔸ℕ𝕆ℕ𝕐𝕄𝕆𝕌𝕊 :
You Dey pursue Artery 😂
2026-10-18 17:40:29
186
thepresident__victor
CHUKWUNONSO🖤 :
i just see other pov now😅
2026-10-18 23:14:36
0
chidube52
𝕯𝖚𝔟𝖊𝖒 ✝️ :
You don confirm the wickedness abi 😂
2026-10-18 19:14:24
7
fadarpaduxa
Ademola💝 :
Dem do am for Meself 💔😂
2026-10-18 19:14:59
4
cheikh3855
Cheikh385 :
it's the only solution😂😂😂😂
2026-10-18 20:08:35
0
deyemi544
✌️ĎÊÝÈMĨ💚🪙 :
We all watch the enemy original clip rii
2026-10-18 21:32:47
0
mullerforever5
༒︎𝗠𝗨𝗟𝗟𝗘𝗥4𝗣𝗙༒︎ 🇺🇸🚀 :
Only rewind fit save you
2026-10-18 17:01:32
61
i_hate_september_3rd
꧁ঔৣ I HATE SEPTEMBER 3RD ঔৣ꧂ :
That’s what fit you content creator una go see person dey push am like say na Una buy phone for the person , na so one push with over bike from farm werey no know say my team mates dey stand off buy station na once I tell them say I carry meat dey come make them ambush am na so I carry the werey reach buy station jump down from bike na so him jump down too . Before him fit ads smrs don knock am down the werey begin beg say him Dey play duo. I sha finish kill still trap him box
2026-10-18 19:31:40
11
kingsdeal01
kingsdeal01 :
Ur body dom calm
2026-10-18 16:46:05
47
ahmubong
BIGGEST🌟 :
Omor I don break one guy the guy run enter one small house touch me better striker for body my eye clear 😂
2026-10-18 17:59:23
5
midegold978
Mide :
the way u self dey pursue am😭✌️
2026-10-18 17:51:07
15
de_real_emex00
EMEX💯💟 :
how are u🤣🤣
2026-10-18 17:20:40
5
pherwerz
algorithm :
How Una Dey do this back sliding 😑😑😑
2026-10-18 20:08:09
0
madumane2001
MADUMANE :
You don confirm am abi
2026-10-18 23:14:27
0
yo_eric0
yo_eric0 :
End of discussion 😂
2026-10-18 22:05:57
0
dheraiy26
Dheraiy :
You don confirm am abi
2026-10-18 19:49:38
0
jmonie48
♡ ĐãVè ● :
2026-10-18 18:39:38
0
bbsmart911
* ꧁BbSmart911꧂ :
Na Abmax student be that 😂😂
2026-10-18 18:49:03
0
yusuf_kira
Yusuf_kira :
Rewind or nothing 🤣🤣
2026-10-18 21:17:34
3
younglighting27
Young lighting :
Only rewind fit help u 😂
2026-10-18 19:41:43
0
dannyfrosh690
Danny :
Nh man you be bad boy
2026-10-18 20:06:40
1
adechase29
𝓘 𝖡 𝖱 𝖠 𝖧 𝖨 𝓜 𓋼 :
Your body calm abi he no calm ?
2026-10-18 17:46:35
0
adramindset
Michael :
nah so younah go they pursue person upand down
2026-10-18 17:39:45
0
To see more videos from user @papa_zoro, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About