@future.edos: LEEDS UNITED 1-1 MANCHESTER UNITED 😂(watch till the end)@Football Fans Tribe @Premier League @Manchester United #manutd #chelseafc #arsenalfc #leeds #liverpool
make this man no mistakenly beat his wife with this anger of MAN U😂😂😂😂😂
2026-10-18 18:42:31
37
Fizzyblaze :
High blood pressure is real Mr Henry take am easy 😂😂😂
2026-10-18 22:40:15
4
Jadesola2323 :
Na Henry voice I wan dey hear for now 🤣🤣🤣🤣🤣E dey sweet me
2026-10-18 21:29:52
4
EMMANUEL🥷🏿KAMELOT🦺 :
Don’t tell me that 😂🤣 no whyne Henry ooh
2026-10-18 22:03:46
6
Wache G :
Na man United go kill Henry 😂😂😂😂😂
2026-10-18 18:27:26
14
joromifc :
Na definition of rage bait be this 😂
2026-10-18 22:01:28
1
Zeno :
Wetin concern bacar again 🤣🤣🤣
2026-10-18 21:43:19
4
Kellyz#8 :
Man u will kill Henry abeg😂🤣😅
2026-10-18 21:43:40
2
wasiu Adebayo :
always complaining remember what you said about Chelsea 😂😂😂😂
2026-10-18 20:41:54
7
D C money :
This man go old before he time because of Man U 😂
2026-10-18 23:52:50
1
SUN_SET🌄🌇 :
Man U Dey unbeaten run 🏃 😂😂
2026-10-18 23:13:12
3
Ricky&angie💛📊 :
Chia Henry the suffer for Man U hand
2026-10-18 23:42:23
1
Emperor p👑🤴 :
U again [Tears of joy]
2026-10-18 19:26:48
3
P-ROSKY | LUXURY WEARS :
Man United and Carrick go soon make Henry run mad 😂
2026-10-18 22:56:33
1
BHIG FREDI😈 :
13 position in the premier League
13 position in the champions league
13 years of premier trophy drought
13 managers since Ferguson
iPhone 13 Pro Max.
2026-10-18 19:36:11
4
Francking-G🇧🇯🇳🇬🇬🇧 :
Manchester United fans are alread crazy 😂😂😂
2026-10-18 21:33:21
1
Berrybrown :
I nor know why I dey pity Herny ,if I begin vex for my club Liverpool once I remember Man U I go bust laugh 😂😂
2026-10-18 16:46:27
8
Ekem :
Una go explain tire😂😂😂😂
2026-10-18 22:11:30
1
HGD Commerce Global Limited :
Man U fan..be patient 😂😂😆
2026-10-18 22:03:36
1
musty 0️⃣0️⃣1️⃣ :
walay na only God knows wetin this guy dey pass through 😂😂😂😂
2026-10-18 22:33:57
1
maglo Abraham :
chaii man u 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-18 18:19:32
2
DAN :
naan U go kpai this man last last[Laugh approved][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-18 20:28:10
2
BIG 🤍 DREAM 🎤 :
Manchester United waiting una dey do no good why una won kill my uncle Henry for me uncle Henry leave man U and con join winning team like Chelsea 🤣🤣🤣😂
2026-10-18 18:31:53
2
King 👑 :
Na Man Utd go finish this bros eh…see how e dey sweat for head! Chai… it’s not easy to be a Man Utd fan atm! Pick urself ooo Henry
2026-10-18 19:00:25
1
Electronics & Interiors In PH :
don't tell him that ooo😂😂😂😂😂
2026-10-18 21:49:45
1
To see more videos from user @future.edos, please go to the Tikwm
homepage.