@oga_samad: #nostalgia #goodparenting #relatable #dad #liveandlearn

oga_samad
oga_samad
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 16:32:00 GMT
43368
3370
56
132

Music

Download

Comments

spexchange01
SP EXCHANGE✅️ :
Na now i understand why our papa dey like swallow because swallow go last for belle pass rice
2026-10-19 17:10:39
0
emelinco
EMELiNCO WIGS 🧿 :
he dey owe the person
2026-10-18 19:01:34
95
mid9t24
Midnight 99 :
The last chapter of becoming a man is understanding your father 😂
2026-10-19 12:45:47
12
tari_4hunnid
tari🚀 :
I can relate now
2026-10-19 14:12:09
0
tattoo_piercing2026
Tattoo and piercing BYME Weija :
He Dey avoid unnecessary talk
2026-10-18 23:50:34
5
real_scars72
The Kelvz 💛 :
Lately I no Dey ever Dey house oo. Dey your house
2026-10-18 19:31:54
27
efutball419
Prime LM10 :
e go reach everybody 😂
2026-10-18 21:55:21
12
gerald88987
Gerald_van_veen :
Poor dad
2026-10-19 13:08:38
1
asapbanky
banky :
So real 😃
2026-10-19 12:25:55
0
bigteescakes
BiG TeeS Special Cakes En More :
You get the point now
2026-10-18 16:35:58
8
iluv_ubong
ANI UBONG :
Right from pikin I dey tell my dad to tell my friends for area say me I no dey house 🤣🤣🤣
2026-10-19 07:43:19
2
davidmarkk7
David :
lol I don run am this morning self ..I tell my woman say if somebody come look for me ..I no Dey house oh
2026-10-19 09:04:46
0
foboutique3
FO BOUTIQUE :
I swear
2026-10-19 16:08:54
0
dominion_o.z
O.Z :
That time I da reason say my dad no too get mind, i go say just be a man and face the person na he no go kill you, omo na hide me da even hide now 😂😂😂😂
2026-10-18 22:17:30
2
don.q88
CitiBo¥ Q🦁 :
Billing!!!
2026-10-19 09:36:17
0
user84991040508694
TIGER :
Rest
2026-10-19 08:55:01
0
michael.vinogrado3
Michael Vinogradov :
He Dey avoid billing
2026-10-19 05:12:48
1
agbalash0
️ :
On point
2026-10-19 00:54:15
0
okeychukwuebuka
okeychukwuebuka :
lol
2026-10-18 18:47:47
0
lilwiz_williams8
Lilwiz_Williams :
😂😂😂
2026-10-19 15:01:17
0
generalmovado
MOVADO👽 :
Aje 😂😂
2026-10-19 17:39:11
0
ifeoluwa_44_44
LOVE OF GOD🕊️ :
Walai
2026-10-19 17:27:22
0
mike_jay123
Elendu Precious :
Ma for who get friend and na for poor men way no won gree grind make money
2026-10-19 00:05:32
0
lati_2709
LATI :
I no like make person dey visit me, he too dey stress me out
2026-10-18 20:36:07
1
blackyolk
BlackYolk :
REAL MATTER NA WE DEY DO AM NOW... OMO
2026-10-18 18:44:03
0
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About