Na only the woman own Una post una no here the man own ?
2026-10-19 13:08:15
2
@ Quality_curtain_vendor :
Hmmmmm Nawa ooooo what’s happening self
2026-10-19 06:03:17
0
Omoko Joy :
marry good woman o he get why
2026-10-18 17:35:19
8
@annie😍😍 :
Bike na here,drop me😂
2026-10-19 14:08:39
2
blackdiamond4832 :
Sometimes make Ona de verify something b4 Ona de post this woman said a lot wen the man take de beat her Dey spit for her face de suffer her for house Ona nor see that one ooo na wen she talk this one Ona screen record post
2026-10-18 20:26:35
9
Queen Sarah ❤️🌈 :
You don this one oo Eva
2026-10-19 01:26:33
0
Glory sexy :
I support the woman
2026-10-19 03:59:49
11
Ejiro success :
Olololoooo God abeg oo
2026-10-19 16:00:58
0
uptownboy41 :
Jesus what’s happening here God
2026-10-18 22:14:45
0
S A M M Y :
God abeg oooo 😂💔😂
2026-10-18 19:23:00
2
ufuosgrillsandcuisines :
Wetin now😔 On Thursday here bros buy grills from my hand for Osi lounge. Ohhhh my God🤦♀️
2026-10-18 17:39:01
1
KENNY J :
This is past things they have settled since
2026-10-19 08:10:11
1
Pretty E.J. :
2026-10-18 17:43:42
4
KAY🥰ofKAY’SLUXE🛍️ :
Shuuuuu
2026-10-18 17:23:04
0
Expensive Eddy :
Na wa ooo
2026-10-18 21:50:54
1
Success :
2026-10-19 15:05:58
0
AKUNU HAPPY :
Na wa ooo,watin be dis😩
2026-10-18 18:06:19
1
Glory sexy :
Omo Nawa life so Kelvin don enter TikTok
2026-10-19 04:07:41
0
ELOGHENE LIGHT 💡🤎 :
2026-10-18 17:32:33
1
Africa Giant :
2026-10-18 17:33:34
1
Black diamond :
what happened
2026-10-18 17:33:28
1
RICHIE FAVOUR :
Many things dey happen for this life wahala dey oooo
2026-10-18 17:03:54
1
JOYFUL 💋❣️❤️ :
Wahala oooooh
2026-10-19 19:07:11
0
Vicker Dave :
na only God know watin we dey marry this days o
2026-10-19 14:54:36
0
To see more videos from user @agbarho_aproko, please go to the Tikwm
homepage.