@only_one_jummy_: @Bola’s Couture 🛍️✂️ #onlyonejummy19 #trending #fyppppp

Choco😂🦠
Choco😂🦠
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 18:08:07 GMT
239864
47464
252
5617

Music

Download

Comments

monsuratadedeji22
OLUWATOYIN ❤️‍🩹 :
Naso I talk last year I no see anywhere go 😁
2026-10-19 09:09:33
604
barrykay261
BARAHKAT :
I go plan ahead pack my clothes
2026-10-20 22:24:46
0
rofiyhat74
rofiat🌸 :
I dey find friend wey fit lead me to astray fr
2026-10-18 20:14:27
182
yogurl_harbyyy
💗 :
Till next year February after my birthday
2026-10-18 22:06:19
355
mumcy_jayden
Drinks & wears vendor in Abk :
First step is to go drop my son to grandma make hubby pass left make I pass right we go meet on valentine 😁
2026-10-19 14:05:27
69
lashbyayo
Cluster&Strip lash in Ikorodu :
Model needed for cluster lashes Ikorodu first gate 🥹
2026-10-19 16:22:32
0
fatimah__xx0
Aramide :
Omo Una still dey go house go pick clothes ? 😫😒
2026-10-19 11:08:30
0
temmiee_xo
𝐓 ꨄ︎. :
Naso I talk last year😂 I no see anywhere go after all my preparations 😂
2026-10-19 13:24:07
6
olamidebrown3
Pepeyo ❤️😋 :
I don enter super go select better better clothes 😂😂😂won ma gba
2026-10-19 16:00:18
1
braidingextentions_ogba
Kunmi luxe 💇🏿‍♀️🛍️ :
Or maybe I con bath 😂
2026-10-19 14:44:26
0
hydee_ayoni
🫧YOSI_💕 :
Abeg make una lead me astray this December
2026-10-19 08:32:06
7
iremide..4210
༆𝐅𝐎𝐋𝐀🤭🧿💕 :
Or I come collect money for food 😂
2026-10-19 18:13:51
1
yellowberry8
Berry___🥺💕 :
Bestie needed🥺
2026-10-19 10:04:36
5
minahluxuryskincare
minahluxuryskincare :
Make i go treat malaria down 😂
2026-10-19 07:14:28
8
ewa_ade74
THE NAGO GIRL 🥹💕 :
This year December can’t be sweet , don’t let us deceive ourselves
2026-10-19 17:57:08
5
denim_dusk
JEAN VENDOR IN LAGOS ISLAND :
Me last year 😂🙏 na clothe o Dey go pick for house, I Dey sell jeans abeg Mae Una patronize me
2026-10-19 05:08:24
11
aiiyishaa
𝘨𝘪𝘳𝘭𝘰𝘧𝘮𝘺𝘥𝘳𝘦𝘢𝘮𝘴🎀 :
me wey rent house wey i never sleep 2 days straight inside?😂
2026-10-19 09:14:56
5
shugarmara0
🛍️SHUGAR LUXEE🛒❤️🚚 :
Make my landlady no vex for me sha😩😂if she Dey hear gate sound for late hours 😩
2026-10-18 21:18:22
7
miidecakesandgiftworld01
cake~giftcuratorinibafo/lagos :
Allah
2026-10-19 09:55:56
1
godwish23
TIFE🍒🥀🍭 :
Choco ni seh ❤️❤️❤️
2026-10-19 15:54:08
1
lonelyguri5
….Ire🥹💔 :
Your style fine mama 🥰
2026-10-19 09:23:43
3
im_d_blackgirl
Simple_kunmi🥰❤️ :
No be for hairstylist,nail techs,lash techs like us😂😂
2026-10-19 12:29:52
1
iyanustitches__
iyanu_D_Tailor 🖤👗 :
Pick cloth kee 😂Omo I fit buy table top machine put for lodge I go Dey see new cloth for there
2026-10-19 14:35:24
1
user5880279229196
ØŁÅŸÏÑĶÄ💕🫦 :
I go lie for you 😂😂😂
2026-10-18 19:52:30
2
To see more videos from user @only_one_jummy_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About