@_lex_iyke: Biko make Una follow me na make I reach 2k followers Biko 😭😭 #jamb #memes #relateable #ubabuike

_UBABU!KE🕊️
_UBABU!KE🕊️
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 18:09:26 GMT
5566
1000
35
11

Music

Download

Comments

adewumimercy996
Adewumi Mercy :
Dem transfer me from nursing to Agric,nah once I reject ham
2026-10-19 10:04:50
10
shesraven1
𝓟𝓻𝓮𝓬𝓲𝓸𝓾𝓼 ♡ 🎀♡ :
they gave me public health and I want to study medsug I rejected it no regrets btw 😌
2026-10-19 09:49:00
6
j.peace2
Peace...🥹💕 :
i go collect am lyk dat oo house no dey tire una 😂 I don turn slave finish 😅
2026-10-18 18:13:29
16
treshybella.600
Trëßhybëllä600🙄🫩💗😋🥺😁 :
You geh money to apply for another course, you fit wan apply for another then you no go see acceptance
2026-10-19 09:45:10
3
datgraphicsgurl
@dat graphic gurl🥰 :
omo from law to political science na once I reject am ooo I go again next year school no day run
2026-10-19 12:32:00
2
li2bby
🌺LEEMAH🌺 :
omor na once I reject am o
2026-10-19 07:31:12
0
aondosoonehe
Alagah 😎 :
Nah once I reject am
2026-10-19 08:25:00
8
scent_by_ismail
ISMAIL🧃 :
me sef, people come dey abuse me😂
2026-10-19 09:23:41
3
rita5pp
Rita gold :
no be only u😭😭😭😭, me to no fit study dat course 💔
2026-10-19 09:45:07
2
ure.nna_
princess of lightt✨🤍💅 :
Bro😂💔
2026-10-19 11:16:33
0
peculiar3167
꧁Dera🧚🏽‍♀️🦋꧂ :
Successfully rejected oo 😂😞
2026-10-19 10:17:31
0
rashford3922
Rashford!! :
which course did you reject?
2026-10-18 18:44:15
0
boluwatifeolayemi73
🤍🥹Boluwatife 💓🥹 :
naso one mumu go study transportation like wtf all because you no wan Stay at home for another year me wey be say this is my 3rd of year of not gaining admission i die? i try again next year 😹😭
2026-10-19 12:39:53
1
To see more videos from user @_lex_iyke, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About