This guy sabi 😂😂 that gen gangan especially the era of tiger own 😂😂
2026-10-18 21:21:52
64
tImE 2099.🔒 :
I can remember one story with that generator way you talk yen
generator off he do am the thing no work come tell me say nah because say I no buy fuel fir where he told me to buy it nah why the gen no work 😂😂😂😂
2026-10-18 21:32:51
37
oginks1 :
Omo my papa ooooo if u no talk nah danger 💔😂
2026-10-19 06:15:39
9
Makeup artist :
Na so my papa spoil fan that year
2026-10-21 21:16:09
1
REE☠️ :
African parent don traumatize us
2026-10-19 20:04:09
4
Sheyi☠️ :
My own nah motor carburetor ….chai I suffer oo and the worst part nah every night 💔😂
2026-10-19 01:32:24
1
Lawal :
lol... i chop slap like 😂
2026-10-18 21:19:57
2
Beauty 🧡 :
My son sent this to his dad 😂😂😂... 💯 his dad character 🤣
2026-10-19 08:24:41
2
Solo Solo :
Aje seh
2026-10-19 20:31:34
1
tebi :
Me wey no be guy sef fit relate die 😅
2026-10-19 17:34:40
1
Danilux👻® :
🤣🤣🤣🤣🤣 omo
2026-10-19 20:07:41
2
TONY ENTERTAINMENT :
Even my brother dey do that
2026-10-18 21:19:07
1
Big Rambo :
😂😂😂now I understand
2026-10-19 07:26:24
1
AbdulBasit 🍁 :
Too real bruh 😂😭
2026-10-18 20:51:58
1
emmynation82🦀 :
aje
2026-10-19 23:17:43
1
Deen Talks :
😂
2026-10-19 08:47:32
1
BIG_MALO_❤️ :
2026-10-19 19:01:09
1
𝕾𝖍𝖊𝖋𝖋𝖞𝖏𝖔𝖏𝖔🧃 :
😂😂
2026-10-18 21:17:45
1
Al _ Ameen🪼🥷🏽 :
Omoh this man go don give you slaps 😂😂😂
2026-10-19 09:27:12
1
SYNTAX 0.1 :
The day light shock am wey I go laugh Omor I nearly die that night cause generator (Tiger) don fes frustrate am before e on after that one light no come on for house we come Dey trace wire as light shock am wey I laugh Omor the rest na history 😂😂😂
2026-10-19 09:51:43
3
__is_him :
I chop beating die 😹😹😹
2026-10-18 21:06:19
0
TOBHYNO🪐🐐❤️ :
Guy na Gen oo lol 😂 baba go just shout on my head seh lol after he don loose everything Gen no gree work lol
2026-10-18 21:15:13
2
TAILOR BOY 🧵🪡 :
Aswear na that generator. You can never be right with the torch light position 😂😂
2026-10-19 08:56:05
1
Ayomide_ayoka :
not only boys my dad will knock you on your head that you are the reason he didn't get it 😂😂😂
2026-10-19 23:05:45
2
. :
Especially when he wan fix plug ahhh
2026-10-20 00:34:53
1
To see more videos from user @israelhills5, please go to the Tikwm
homepage.