Congrats on your car 🥹💗from now it’s going to be 1slap 1benz❤️🤭more keys
2026-10-18 19:02:24
3245
Omo🥰Abdulsalam💖 :
So you want open eye enter family wey no rate you?? You want use car exchange your peace of mind?? Family wey both young and old Dey shade you?? Think am well oooooo
2026-10-18 19:05:15
1021
~𝓢𝓷𝓸𝔀~🤍 :
I no really care if u go back to smart, na ur life and ur choice but Abeg no ever for ur life shade Ibrahim again! Thank you
2026-10-19 14:23:08
36
Sylvia Fredrick :
See you see Fra!! my love 🥰
2026-10-18 18:57:25
1626
꧁꧂🌸Esther 🥳babyyy🥰💕꧁꧂ :
Car wey smart go collect by month end so 😂😂
2026-10-19 14:10:24
9
A🤎 :
So if boy use car apologize,make I no collect am Abi 😭😂😂una Dey muzz me
2026-10-18 19:31:55
1
Cynthialoveth🦋🌸🥀🍒 :
Once smart start again I go support smart with my full chest😏😂
2026-10-19 12:51:14
3
๖ۣۜB🌴T🌴G :
Ade please go back to smart abeg na we like you both together 🥺🙏😢❤️❤️🫂
2026-10-19 14:51:41
1
Hhoneyyy❤️ :
Omoh time to block all of Una!
2026-10-18 19:38:07
257
ONYII♏️🫶🥰 :
Omo una mean ohhh una dey unfollow her 😂😂😂
2026-10-18 19:36:40
4
Yam and egg🧚♀️💕 :
After swearing on your mother girl I feel so sorry tho cos I’m very sure after a fight he would say “ i bought the car for you “ return my car omooo Ade okay sha peace out 😁
2026-10-18 20:26:05
10
💎🌟🎀Ñ@ñçy🎖👑 :
To the person reading this… may we never die young 🙇♀️☘️❤️🫂
2026-10-18 19:28:40
429
Ayanfe💎💦🎀 :
Am short of words 😹, Ade dan collect car 😹
2026-10-18 18:56:43
2520
Al!yatᥫ᭡ :
Make she no accept am?? Make she loss in two ways abi?? My gender Dey muzz me😹😹😹
2026-10-18 19:01:11
49
🛐Ť Ě Š Ľ Ǐ M☪️(ť ě š ť ě ď)🥷 :
Nah once i unfollow
2026-10-18 19:51:09
120
AYETORO ❤️🌺 :
I don even unfollow her self 🥺😌
2026-10-19 06:18:42
16
𝓔𝓵𝓵𝓪💞💝 :
nah once I unfollow
2026-10-18 20:40:30
22
ꨄ❤️😌ℳ𝓲ℳ𝓲𝒮ℴ𝓵𝓪ఌ❦💞🧚♂️🥀 :
You get luck say curse no Dey quick catch person cus by now ehn….😂😭
2026-10-19 12:44:01
25
🈲🈲 :
Shebi u don collect car abeg Mk ib self get him own babe
2026-10-18 18:58:18
505
Single mf🥹🤦♀️🌸 :
Abeg she later collect the car???
2026-10-18 18:59:06
612
therealAmmie❤️ :
She said apology accepted 😏😏🥺🥺
2026-10-18 18:58:56
215
_nuella💜 :
Una never understand watin dey go on? Smart know say Ade really want a car for herself so he use that logic for her because he knows she will definitely collect the car and forgive him, because he knows that’s the last thing Ade need he don calculate am na. Sha Enjoy your car😌
2026-10-18 20:26:32
68
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm
homepage.