Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@perryslaundry: Nepa Dey really show us shege in this area 😳😭 na to enter night bus back to my hometown 😩😩
Perry’slaundry
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 19:21:33 GMT
46474
4225
343
159
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.87MB
)
No Watermark(HD) .mp4 (
0.77MB
)
Watermark .mp4 (
0.87MB
)
Music .mp3
Comments
xtra ordinary tip :
liasu nah steady light [Perfect score]
2026-10-31 06:40:59
0
Praiz😎 :
these past few days has been crazy
2026-10-31 06:24:00
0
Tìmí :
Ijegun, ijagemo worst 😫
2026-10-19 07:21:27
44
kemi_luxe_scents 🛍️🦋❤️ :
the only place that has light is ijedodo but they don't have good road
2026-10-19 06:22:41
6
WIG DOCTOR IN LAGOS :
Una get light pass us wey dey Isheri road
2026-10-19 10:27:50
66
TOLA❤️ :
Igando own worse 😔
2026-10-19 12:05:48
53
A.dunni🫶🏽 :
That light nah 5min, midnight 2-3hours😂 ves just full my body everyday. Opelope Generator 😂
2026-10-19 15:55:40
16
🦋Ebunoluwa🦋 :
No light ke, agent don deceive me ooo 😩😩
2026-10-19 00:47:45
10
Timah | Nails💅| Cluster lash :
Not liasu road sha 😂 esp 33🥰🥰🥰
2026-10-19 12:25:02
21
faith :
I can't relate o, ikotun igando road dey get light steady steady
2026-10-20 02:15:52
1
Cocktails in Lagos :
Na 12am them Dey bring light if you see light for after Omo na prank o 😆
2026-10-19 09:28:23
10
Khaddy Omolabake :
The shege too much.11pm to 5 am
2026-10-19 10:31:26
7
Engraved jewelry~ watches• :
E be like say we offend nepa lately, me wey Dey brag outside say we Dey get light for like 19 hours but now to see 4 hrs light ma war 😂
2026-10-19 08:41:09
5
Odusanya Ayomide508 :
Akesan is worst 😠😠😠
2026-10-19 09:01:47
3
CAKES IN IKOTUN (Abaranje) :
Abaranje too 😩😩😩
2026-10-19 10:16:59
3
Mobolanle 😍 :
They don on and off am like 7times this morning
2026-10-20 09:34:12
5
jummy kay :
na governor road own worse pass
2026-10-21 11:12:58
1
Ikotun gadgets plug :
We dey get light for my side ooo dem no dey allow Gen self
2026-10-19 15:36:26
2
ADEYEMI 👿👽💨 :
Light Dey baruwa like this 🥺
2026-10-25 11:23:06
0
ℬ♡ :
It’s tiring
2026-10-19 05:16:13
4
Big_dozie :
Make I come charge my phone abeg
2026-10-20 09:07:24
1
RAHEEM👑 :
Them don change pattern for like two weeks now. Na we Dey beg them to take light before 😩
2026-10-19 20:31:54
4
KEMSODEB EXQUISITE FASHION :
i no even remember the feeling of light again.as gen sef no dey
2026-10-20 21:41:13
0
im_emike06 🌹❤️ :
Governor road con worse 😭😂
2026-10-19 14:23:00
3
To see more videos from user @perryslaundry, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Mention your favorite person🤗❤️#fypシ゚viral#viralvideo#fyp @Tauheed ke wife🩺🌸🇦🇫
#foryou خوای گەورە سەبووری دڵی دایک وباوکی بدات،ان شاءاللە ئەمە دوا کۆسپی بنەماڵەکەیان دەبێت.
Trời vào đông rồi #khathureview #ATINO #ATINOVIETNAM #thoitrangnam
HARRY KANE BOTOU A BOLA DE OURO NO BOLSO 😭🏅😅 📹: Reprodução/X #CoberturaCazéTV #Original #Cztv05 #Cztv04 #HarryKane #Kane #BallonDor #BolaDeOuro
Video này để làm ảnh bìa tiktok.
#gymgirl #somalitiktok
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy