Omooo see tone wey he Dey use follow the guy talk😭😭😭😭😭
2026-10-18 21:56:25
138
Pħıñą🧸ྀི🤎 :
Make nobody hate this Ade pass me cos guyyy
2026-10-18 21:42:38
381
🎀𝓔𝓶𝓲𝓲🎀 :
Shebi we Dey here
2026-10-18 21:41:57
188
🌸𝓣𝔀𝓲𝓷𝓴𝓵𝓮 🌸 :
𝗘 𝗮𝗹𝗿𝗲𝗮𝗱𝘆 𝗸𝗻𝗼𝘄𝘀 𝘄𝗵𝗮𝘁 𝗶𝘀 𝗰𝗼𝗺𝗶𝗻𝗴 𝗻𝗲𝘅𝘁😂😂😂😂
2026-10-19 05:28:05
1
Lordress Faith :
which kind talk b that
2026-10-18 20:41:39
67
Nana Aisha :
I swear girls ehhh
2026-10-18 23:29:21
1
D. :
Ah ib my guy
2026-10-18 23:26:59
1
𝓛𝓪𝓭𝓮́ ୨୧ :
Ah nah once she switch
2026-10-18 22:28:22
1
SILENT CRY🥲🥀💔🚶♀️➡️🤦♀️ :
Now now 😳😳😳
2026-10-18 22:12:15
1
Wetin concern Iseme🌸🌸 :
Ade Dey vex me I swear with the tone she use on Ibrahim is not nice
2026-10-18 21:52:49
71
Blessed Child✅ :
imagine... Ade is an example of life... people who was there for her when it was bad , see how shes talking to them .... we are here on tiktok... watching
2026-10-18 23:32:26
30
Scent by Liz :
I just dey pity the Ibrahim 😂Ade usam cure heartbreak
2026-10-18 22:26:03
47
. :
Omo Ade gorrrrrrrr 😂😂😫
2026-10-18 22:35:13
30
🫧livingOsas🪷 :
Omo make nothing go wrong ooo cus this girl go too hear am 😂😭
2026-10-18 21:57:06
27
Gods favourite :
Disrespect go start now for this boy 🥺
2026-10-18 21:48:08
28
J🌺u🌺l🌺I🌺e🌺t :
this girl don vex me
2026-10-18 21:58:40
18
To see more videos from user @bbmtv_1, please go to the Tikwm
homepage.