Abeg apart from boy and girl watin person fit born .. ?
2026-10-19 13:13:34
0
🐢SHERIFFUDEEN 🐢 :
Na money wey I go take buy bag of rice for my babe mama just Dey disturb my mind
2026-10-19 13:22:24
2
️WISDOM⭐️ :
na money for rent and foodstuffs i dey find like this 😂
2026-10-19 07:52:48
267
️Skiddo Wise 🎴 :
“Last seen long time ago” omo the rice matter self go be next year oo 😂
2026-10-19 14:10:11
3
DaveSolarexsolartech :
U No believe urself again
2026-10-19 06:47:04
54
UNDERRATED_DESTINY :
I de go collect second key soon 🎉
2026-10-19 10:20:27
30
israel🤍 :
Omo the car matter go still sup join that bag of rice you go use your car carry that bag of rice go house no fear no level for any bad vibes oo 😂🙏 On God sha
2026-10-19 11:29:55
3
Jap_het✨ :
This one don give up 😖
2026-10-19 10:38:57
0
Mia🌸 :
Mk person see food chop first Abeg 😂😂😂😂😭
2026-10-19 09:45:33
33
Devil 👿🌴 :
Today I lost my Father 😔💔
2026-10-19 13:47:34
1
👑 The Ruler 👑 :
How you take know my mind this guy 😂
2026-10-19 08:26:26
9
:
Na money for food and sub be the matter now car matter na next year 😂💔
2026-10-19 07:22:40
13
Big Ben 🎖️✨🦅 :
Dem say I must fall out 3 bags of rice 🚶🥹
2026-10-19 07:57:31
6
🖤 BIG STEPPER 🖤 :
car no be 5m make I rest first
2026-10-19 09:48:16
5
A.S.H.A.F.E.❄️💫 :
How u take no my mind 😂
2026-10-19 10:21:20
1
Uchechi🌷 :
Dat wig matter go be next year😫😂
2026-10-19 09:47:07
1
:
Omo even if na 3million naira motor I go try buy this year
2026-10-19 09:57:05
1
Mr.Escape💰🚀 :
😁😁
2026-10-18 20:56:55
5
🪵🍁 :
I sw
2026-10-19 08:49:41
1
king muller🚀🙂↔️ :
Fr guy but I still believe e feel sup 😂
2026-10-19 09:45:20
1
Ago.De.Blessing🇺🇸🇵🇪 :
I go lie for you 😎
2026-10-19 08:44:36
1
CT :
2026-10-19 06:32:51
1
🖤 𝔈𝔪𝔷𝔂 🖤 :
2026-10-19 03:16:22
1
Promisemania❤💯 :
Time don go already 😂
2026-10-19 14:47:43
0
Broken soul 💔💔 :
i swear guy
2026-10-19 07:24:50
0
To see more videos from user @bigmaterial1, please go to the Tikwm
homepage.