@ibrahimgotbaned: Nbl😭😂

𝑰 𝑩 𝑹 𝑨 𝑯 𝑰 𝑴 🤍✨
𝑰 𝑩 𝑹 𝑨 𝑯 𝑰 𝑴 🤍✨
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 21:33:47 GMT
257563
66548
900
315

Music

Download

Comments

posi..mii
𝐎𝐋𝐀𝐌𝐈𝐏𝐎𝐒𝐈💕🎀 :
Hope Una don hear latest gist? Smart say he no fit ever drop car document o 😂
2026-10-18 21:39:45
3665
adjoa_1234
𝓔𝓵𝓲𝓼𝓪🦄 :
The way Ade spoke to him on the live wasn’t nice 💔
2026-10-18 21:40:12
1953
chi.baby5432
꧁Divine꧂ :
we all love him right 🥰
2026-10-18 21:39:52
186
tianah7719
Tianah💞💝♍️ :
We all love him right @𝑰 𝑩 𝑹 𝑨 𝑯 𝑰 𝑴 🤍✨
2026-10-18 22:01:59
268
osariemen_4
Osariemenツ🥷 :
Eaya who get babe don collect am
2026-10-18 21:36:21
438
moneyqueen770
>>Moniqwin🥀🤡🚶‍♀️☠️ :
So ade no want u go d club too and why she say she no get strength to go😓and she later go
2026-10-19 08:35:46
0
kimscloset2
kimscloset2 :
Car today , papers tomorrow okay.
2026-10-18 21:57:23
333
dinmaharrison
𝐃𝐈𝐍𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-10-18 21:42:32
865
hisfavgyal2
𝕊𝕙𝕦𝓖𝓐ఌ🌚 :
My husband ❤️🥹Nbl
2026-10-18 21:41:44
594
rich.thug77
PAPPY 🥷🎲🖤 :
Ade na goat 😂
2026-10-18 21:37:57
320
_simisola1
Simi :
Me wey be top fan wetin con be my own like this shey make I no go delete my comment make smart no con carry me 😭😂
2026-10-18 21:35:42
709
big_hanie
>>HÄ⭐️NÏẼ<< :
I no fit heal from this una content oo..All of una don ruin my 20s😭
2026-10-18 22:17:31
35
blessingbee.beethriftwea
🌺Hi Blessing💜🚀🫧 :
Don’t worry give her 2week 😁😂
2026-10-18 21:37:10
116
rimar724
Morenikeji💕🎀 :
Ibrahim sorry make I ask you something no be you buy car but you talk say you wan buy the car interior lol you just Dey muzz me
2026-10-18 22:31:06
0
callme_merra
~M🍃E🍒R🌹R🎀A :
We all love him right? 🥹
2026-10-19 06:02:38
11
iyiola_mide
🤩iyiola_mide❤️‍🩹 :
abeg make Ibrahim sef go find one fine girl make I heal fast ooo ha 🥺
2026-10-18 21:42:19
17
unny_49
YUI💔. :
I Dey come meet u for ikeja Mk we go on a date🤬
2026-10-18 21:43:54
6
dluxury50
Adeola 🥹💕 :
You go Dey hide video 😒
2026-10-18 23:32:27
1
thingirl5
Slimzy 💕🦋💦 :
Wetin ade do pain me I’m not gonna lie
2026-10-18 21:38:21
62
girl.like.favorit
🖤lost soul🖤 :
Nah once I unfollow everybody 😡😒
2026-10-19 07:42:06
60
datslimgurl939
NBL FAMILY 🤍✨🕊️ :
Nbl family where una dey 😂❤️?
2026-10-18 21:53:36
31
pretty.amaka.001
❤꧁༺ 𝕔𝕙𝕚𝕒𝕞𝕒𝕜𝕒༒꧂❤ :
𝒂𝒃𝒆𝒈 𝒊 𝒅𝒐𝒏 𝒕𝒊𝒓𝒆 𝒕𝒐 𝒑𝒓𝒆𝒕𝒆𝒏𝒅 𝒘𝒂𝒕𝒕𝒊𝒏 𝒃𝒆 𝑵𝑩𝑳
2026-10-18 21:36:37
258
_datgurl_ella6
🥀. :
We all love him right 🥹❤️
2026-10-18 21:36:58
32
junior_nation
〽️Junior nation🔱👑💜🚀 :
Anything may go make me put mouth for una matter again
2026-10-18 21:35:32
49
user6148873859174
mirable ❤️ :
low key you are pain, but i can't prove it 😂
2026-10-18 21:37:46
95
To see more videos from user @ibrahimgotbaned, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About