pelle wear smart bm clothe i love this two one love 🤍
2026-10-19 04:21:16
578
urielplaysbloodstrike :
Dem Dey make money for naming ceremony una Dey laugh
2026-10-19 10:49:39
26
꧁༒☬KING☬༒꧂❤️ :
So make I use my money snipe😹😹
2026-10-19 05:42:41
545
Poçö Berry 🔥🫐 🍓 :
na Gregory b enigma?
2026-10-19 05:04:53
23
EL RICHIE 🥷 :
Husband and wife making money for their future 😁
2026-10-19 14:15:18
0
Expensive.D :
she know sey peller go win
2026-10-19 06:33:19
34
Khalid Lawal :
all this gift is still going to their family ppl should try am reason then later he will be using give away to cover up
2026-10-19 05:47:19
58
MR 🌟 NOBLE 🚀 :
Almondace wan use rose kill peller
2026-10-19 00:44:58
416
buike🧢🧢 :
What does it take to become a gifter on TikTok?? Hope isn’t money 💰
2026-10-19 11:41:34
4
Horlasunkanmi :
Even Jarvis knows that peller will still win
2026-10-19 06:13:32
43
Basis :
We love peller and Jarvis
2026-10-19 06:59:16
21
🦅🦂Lonley Ada :
Pelker go see her I don Dey pity her
2026-10-19 01:18:46
55
🖤🎧 :
Why u report them avengers brr😹😹
2026-10-19 02:23:11
35
Tina_ of_life🌸🥰 :
Enigma is pellet’s second account 😂
2026-10-19 10:23:14
5
JBEST7 hazard calawowo ✔️ :
nawa for Nigeria people oo people when get money some people when no get dey send gift owner no see people go help owner dey expect something 😂😂😂 from them
2026-10-19 10:13:39
1
KAFFY 💪🤣💃 :
Me i know fit put mouth for couple matter
2026-10-19 08:34:29
6
Expensive.D :
tiktok family business 🤣🤣
2026-10-19 06:32:10
41
unstoppable DJ T CENT💻💻💻 :
so una dey carry all this gift for 1 family
2026-10-19 09:45:06
6
Joan Erobomhan :
Lol
2026-10-19 08:06:31
2
Ade moniy🤫🖤🤍 :
hahaha😅😅😅
2026-10-19 09:36:24
0
Elon mosque😹 :
All this people don get money see logic
2026-10-19 00:18:27
66
☠️†Victor†☠️🐺 :
Jarvis wey dey crave for gbolar
2026-10-19 01:12:02
41
PARIS ITALIAN🖤🇮🇹✨ :
See the two of them one go win still go give the other one the money for hux 😂😂🤦🏽♂️🤦🏽♂️
2026-10-19 04:26:31
12
IWICKEDPASSTINUBU😡 :
Family business 😂
2026-10-19 08:46:44
3
To see more videos from user @iscoblog0, please go to the Tikwm
homepage.