@official_asa: 😂 #goviral

Asaberry 🍓🎀💕
Asaberry 🍓🎀💕
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 23:41:56 GMT
256036
47071
134
402

Music

Download

Comments

genevievedefender2
Bubu :
Dem Dey respect Jarvis well well because Jarvis Dey respect herself
2026-10-19 12:14:29
401
user52482446342307
🌸 :
Jarvis don hate Ade I swear
2026-10-19 08:21:27
2614
justagal_11
🩰🤍 𝒮𝑜𝒻𝒾𝒶 🫧✨ 🎀 :
see as Ade shine teeth until smart collect the car 😂
2026-10-19 07:38:19
815
user9395061842155
olowookere Gold :
Ade dey vex me
2026-10-19 06:22:56
1437
marcelanita_
Dinma🐆❤️ :
E quick you show me Abi😂😂
2026-10-19 11:37:49
75
user5243915387668
sunshine@❤️🥰 :
Abeg make Una leave my Chidimma alone 😂😂
2026-10-19 08:34:50
314
bee.bee1037
IDUBAMO_T 🌺🔥💗✨ :
I don block ade and smart I no go waste my data for watin go piss me off
2026-10-19 11:56:08
33
acj_322
ADA🤎 :
Abeg make una no pressure my chidimma ooo 😂
2026-10-19 07:57:48
123
blessingb71
Big B ❤️ :
Ah abeg Ade don go back to smart
2026-10-19 09:35:17
181
onyeprym
Vic Prym :
chidimma wey no dey like show off, e fit suprise u say she get car oo
2026-10-19 09:06:50
178
agu_nwa_cartel002
B.B Naija :
New car with toxic character is still red flay
2026-10-19 07:41:03
130
victorious_gal.20
✨Tørï Jøvï✨ :
ade and smart don settle?
2026-10-19 11:05:03
46
cozyedit69
@Cozyofgudlife🌹❤️‍🩹 :
I know say low key Chidimma and CDT will be laughing at Ade
2026-10-19 15:33:51
0
d.md91
Ms. Amaka 🦋❤️‍🩹🌺 :
i just love Jarvis
2026-10-19 07:44:16
67
loner.144
💔 :
I no just like this ade girl
2026-10-19 09:10:04
44
kimaesthetics3
Kim aesthetics :
Car wey smart go collect, we don know that guy o
2026-10-19 15:01:00
0
realstanist
￴￴￴ ￴￴ ￴￴￴ :
seee peer pressure
2026-10-19 15:28:58
0
princess12585
NANA🥺💕🐅 :
it's seems very nice tho
2026-10-19 15:01:49
0
glo_ria016
glo_ria016 :
How old is ade
2026-10-19 12:29:54
12
blairey44
Blairey😍💋💝 :
abeg mk una no pressure my mma🥰
2026-10-19 08:39:19
57
preshmuller23
Maserati🥰 :
Make Una give chidima
2026-10-19 06:57:14
53
chioma__aura
chioma__aura :
God abeg 😂
2026-10-19 07:02:51
32
user07039788622
Sonia♥️💋 :
support her
2026-10-19 07:26:57
24
chrisnelson617
Christabel 💔💔 :
Aww 🥰 I like as them no abandoned Ade or over judge her
2026-10-19 07:57:44
21
cutecherin
❤️big_jessy💗 :
this ade don dey vex me 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-10-19 11:08:17
8
To see more videos from user @official_asa, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About