@tainny.richie6: #depression #jambite #studenttostudent #unshadowbanme #unshadowbanned

Tainny Richie
Tainny Richie
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 18 October 2026 23:53:23 GMT
22379
4313
224
506

Music

Download

Comments

sofiyyah490
sofiyyah🥹❤️ :
OOU Just dey vex me una know say una admission is slow una still no quick do post utme There's no school remaining now una still no gree gimme admission ny head go judge una o😭💔
2026-10-25 08:25:17
2
bigbramcy
I B R A H I M 🥷🤎 :
Omo I con Dey envy those wey don get 💔😣🤦🏾
2026-10-25 22:05:07
0
gigigold424
7 :
We no dey give up for this side o🙏
2026-10-24 18:37:12
0
play.138
BIG LØVÈ 224💢🔥 :
almost giving up oo I don check paa as I dey check I dey tell another person make he help me check oo cause I don tire oo
2026-10-24 22:12:38
1
babycutee218
kamsy😩🌹 :
just keep the faith going I lost hope and was not planning on checking my portal. I decided to open this afternoon and saw I have been given admission so just keep the faith going and believe it will come. Don't be on a negative side of it.
2026-10-24 14:23:55
1
mmesomachukwu333
MMESOMA CHUKWU :
I swr Buh God of admission will not leave us behind
2026-10-25 16:44:09
2
iamdelight17
Delight :
Don't be ... jamb moved deadline date from 31st October to 30th November hope dey just believe
2026-10-19 17:48:18
109
weird1990_
AYO~🙂‍↔️🍀 :
Congratulations to me 😭💕
2026-10-19 21:44:18
110
chimuanya163
💗HËLÊÑ💗 :
Us wey get admission buh money to pay no come dey 😌😢😭
2026-10-19 21:25:52
31
sheisdivine14
DIVIÑE 🖤 :
School dey resume November wetin I dey hope for again 😭 I no dey check portal again sef
2026-10-19 20:01:18
62
oluwagbotemi647
奥卢瓦格博泰米🍒💞 :
Today is 19 and my portal is still showing Not Admitted😩🥹
2026-10-19 21:48:08
33
joboy006
~$~ :
I no go give up ooo i go continue Dey check till “congratulations you have bee give admission” show ooo
2026-10-20 10:09:51
24
subpilots2
✮ 𝕾𝖚𝖇 𝕻𝖎𝖑𝖔𝖙 ♰ 🪖 :
i sow mine today 😭📿💜
2026-10-20 22:21:31
10
nottrying7
ƁÃÑTY🏞️☄️🌱 :
omor congratulations to me sha🎉🥹
2026-10-19 20:21:04
34
kall_mi_benny
Dyk Be_nny💐😝💞 :
Admitted buh not going to uni this year Imsu nice one😭
2026-10-19 20:52:34
11
ms.tiifeee
♡𝐁𝐨𝐥𝐮𝐰𝐚𝐭𝐢𝐟𝐞.🫧🍒 :
Atp I’m tired,October 20 I never see admission.😭💔
2026-10-20 18:25:16
6
niel_whyte6
WHYTE :
Boss did you write neco 😔they won’t give admission if one’s English is D7 the least has to be c6
2026-10-19 23:08:19
5
teefrosh217
teefrosh :
even me self never get admission but hope dey
2026-10-19 19:10:54
14
gapt80
Mide👻 :
Have given up already 😳
2026-10-19 20:51:15
5
gentlemonie3
June 17 :
hmmmm
2026-10-24 20:02:36
1
bam_empire
𝕭𝕬𝕸 𝕰𝕸𝕻𝕴𝕽𝕰 :
My own just hang for admission in progressb[Vergüenza]omoh 💔💔
2026-10-20 00:33:16
2
e30prinncessa
Tommi tega :
Omo my own just Dey been processed 🤦🏻‍♂️🤦🏻‍♂️
2026-10-21 20:45:35
1
olabanji666
Olabanji 💚 :
Mine don Dey admission in progress since two weeks 🥹
2026-10-20 15:23:14
1
olasile37
🌸𝑰𝒇𝒆𝒐𝒍𝒖𝒘𝒂𝒍𝒐𝒗𝒊𝒆🌸 :
me I don give up already 😪
2026-10-21 13:04:19
4
1102luxe
Oluwafunmilayo 🤍 :
😩😩
2026-10-20 07:57:41
4
To see more videos from user @tainny.richie6, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About