@sophie___65: You go pity me

WACKRY😂❤️
WACKRY😂❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 06:12:08 GMT
87314
18852
107
2376

Music

Download

Comments

big______mide
Big Mide ✌️ :
I no go smart keh😁 na me no wetin my eye see last year 😩 Dis guy no gree give me my 500k
2026-10-20 23:47:50
0
saddest380
Omowunmi 💋 :
Why I no go smart
2026-10-20 23:19:43
0
sundayaderibigbe5
ishola Ade 🖤 :
Hunnnnn
2026-10-20 22:17:05
0
rokeebah71
ROKEEBAH 🍀 :
The werey mak me smart and strong 😹💔
2026-10-19 11:19:58
216
01arike6
Soffiyah❤️🥺💕 :
Omo no be small thing oo😂😫
2026-10-19 16:31:56
0
hairbytemy4
Hairbytemy :
I no go smart ke😹make dem dey use relationship borrow money from me and use fight end the relationship without paying me back my money okayyyy o😹😹😭
2026-10-19 20:58:10
34
sugarkizz.23
Sugarkizz.23 :
Koda nah smartest the boy teach me and even wickedness
2026-10-19 23:35:50
0
sweetoyin69
𝓞𝔂𝓲𝓷 𝓭𝓰a𝓯 🍁👩🏾‍🦳🖤 :
Come ask me 😩😹😹
2026-10-19 19:50:29
42
shayo206
♾️🤍🦋 :
Make I no smart keh make them born another pikin in our relationship
2026-10-20 00:00:17
19
bigmj001
bigmj001 :
Fine Gil let me loan you now
2026-10-19 08:30:57
2
mxoxo.50
Ammy🥺❤️🫶🏿 :
Woo I no go smart kehh 😂😭I no smart this year I no fit smart again 😂
2026-10-19 06:22:03
58
richmond697
🌺💎Richmond🌺💎 :
Na that smile i dey always smile kolofar
2026-10-20 08:24:20
12
simpforava.com
Precious :
Victor Victor 😹 that boy omorr
2026-10-20 17:04:18
0
pelumi0296
ꨄ♡𝐎𝐌𝐎𝐋𝐀𝐑𝐀ꨄ♡🖇️💕🙈🫦 :
How are u
2026-10-19 10:14:19
2
qoreebah2
~SBA~LUXE 🧕🏾_scent BY ayoka :
Smart BM!!! Ni mi 😂😂
2026-10-19 18:53:53
1
moore___01
Ijoba moore :
Smart bm 😂
2026-10-19 10:27:25
4
barrykay261
BARAHKAT :
I’m now strong and smart
2026-10-19 11:43:21
2
seyidc34
OLUWATOBILOBA🐦‍🔥 :
She do me strong thing 😹💔
2026-10-19 09:14:52
3
lostinpain50
꧁꧂ زليخة ꨄ༆😋💕☪️ :
Person wey we gather dey inside relationship and he still get another 6 month out of our relationship 😂💔
2026-10-19 15:54:25
2
batife.1
ꨄ 𝐁𝐚𝐭𝐢𝐟𝐞 ꨄ 🎀✨ :
O ni smart ke [Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-19 12:43:42
2
rosellearinola
ARINOLA 🦋❤️ :
Smart and Wicked 😂
2026-10-19 20:42:51
0
inumidun742
Ms Ayo🥹🤎🦋 :
I for do story time but my phone dey hang😂😂😂
2026-10-20 21:16:14
0
mysabella0
Mysabella 💗💗 :
The werey make me smart and strong 😹💔 them no Dey tell person. Imagine someone reminding you. You are dumb everytime
2026-10-19 20:40:05
0
pretty_xoxo417
pretty_xoxo417 :
I no go smart ke😹make dem dey use relationship borrow money from me and use fight end the relationship without paying me back my money okayyyy o😹😹 The werey mak me smart and strong Come ask me 😩😹😹 😹💔
2026-10-21 01:46:11
0
wonu178
WONU😗💫 :
Real oooo if ino smart walai ino fit smart again
2026-10-21 01:05:06
1
To see more videos from user @sophie___65, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About