stop waisting ur saliva bro, they will never ever hear
2026-10-19 21:17:23
432
Chi Som🦋🤎 :
All this people sef Watin una Dey gain for this cult, bandit Dey bush Dey worry people dem no go see dem
2026-10-20 16:26:48
1
Onah Chukwuebuka :
you resemble tupac
2026-10-19 11:08:26
169
signupopportunities :
what's the meaning of confra. sorry I'm asking
2026-10-20 16:43:21
1
SunGlasses Vendor in Akure :
Naso 1 dy ask me out na once I run … make dem dy find you if they no see you make den con carry me abeg ooo😂
2026-10-20 16:22:19
1
Anderson :
the way boys take dey join cult now this day's e too much
2026-10-19 08:57:54
261
@DE-EAGLE🦅 :
E get this friend of mine that forced me to join that year! I hated him for that but as more years passed by I hated him the more !
2026-10-20 08:16:46
75
MOZΞAL :
E depend on which one you dey yan about, Braah. For where we dey, we no dey preach violence. Maybe na those rebellious ones you dey talk about, but we be peaceful human beings for here, brother. 💙🧢🦅🖤💛
2026-10-19 12:58:32
27
soniatuebi :
To see young fine boy wey no belong to confra na by connection for Nigeria 🇳🇬 just pray make your brother no join
2026-10-19 13:12:10
366
ms.lizzy51 :
What’s even the usefulness of it,because I see nothing in it, they’re just killing their self
2026-10-19 20:50:16
80
paul miles :
2026 na person Dey cult?💔
2026-10-19 14:44:19
106
Nma :
them shoot one today at ubomiri close to that Army check point....Omo say No To Cultism 😩😩
2026-10-19 21:02:18
62
Chinaza_🌸 :
Out of context ur eye balls are cute
2026-10-20 00:51:23
5
:
One of the most useless settings
2026-10-19 12:46:02
59
Abu Bakr Ibn Uthman💯 :
Vital Advice From Living 2Pac
2026-10-19 15:42:25
24
Journeyc :
End confra
2026-10-19 10:21:11
18
chosen chris :
thanks bro
2026-10-20 12:52:32
1
Ifekinan :
which one Tupac dey speak pigin
2026-10-20 07:24:34
50
obusjames66 :
nonsense life style with no benefit
2026-10-20 09:28:49
10
User.Link.To.God🥤 :
Na so confra made me lose my car so heartbroken 💔
2026-10-19 12:17:14
15
youngchris ozubulu :
Say no to cultism
2026-10-20 07:35:55
19
Lord - pride 🥵🦅 :
I think the government should put mouth on this matter 🥺
2026-10-19 19:10:05
15
celebrity installer :
may God bless u my brother,may any of your family member never have any fracas with them neither would any of them become a member of such colt sect INJN AMEN...
2026-10-19 12:13:12
11
THÄT_GUY💲💵 :
Even we wey no join sef our life no Dey safe🤦🏽♂️them just Dey intimidate us anyhow
2026-10-19 17:47:02
13
To see more videos from user @warri2pac, please go to the Tikwm
homepage.