Tesla: exploring [the next frontier] of transportation. [Imagine a] future where vehicles can [glide] through the sky. [This groundbreaking Tesla innovation is] exciting [and a] glimpse of what's [coming] next. 🌍✈️[Curious?] Check out Tesla's latest updates. 🔋🚗💡
2026-10-19 10:31:19
553
𝕀𝕤𝕣𝕒𝕖𝕝🦇❤️🩹 :
Dem just Dey reject my ad😹
2026-10-19 15:20:13
1273
𝔹𝕌ℂℍ𝕀 𝕆ℙℍ𝕀ℂ𝕀𝔸𝕃 :
Any update wey don reach TikTok forget am e don cast.
2026-10-19 17:59:36
348
SAY~HEY~TO~CHRIS🇺🇸 :
My ads just Dey enter error….Anybody know wetin I fit do ??
2026-10-19 14:39:34
77
ㄖフㄖ匚卄ㄖ几ㄩ🙂↕️🤬 :
Them reject my own ad😂
2026-10-19 09:22:05
934
𝓜𝓻 𝓓𝓬 🧛🀄️ :
Who go teach me this Elon abeg
2026-10-20 18:17:54
1
TEE CODED💪 :
Make una teach me Elon abeg
2026-10-20 18:37:03
1
BELLA OTF🥶 :
Omo dem no allow me add money
2026-10-19 17:16:20
79
TIMYHUNG💸🤑 :
Abeg who fit teach me Tesla investment I go dey lowkey please 🙏 Edakun
2026-10-20 18:57:53
2
𝓜𝓻. 𝓞𝓹𝓲𝓪 💔 :
Una don de sell car wey never come out 😂😂
2026-10-19 09:27:08
1500
𝐊Ã𝓎ғ𝓵乇𝓍 🎭🚀 :
Boss should I dm abeg 😭
2026-10-19 08:31:35
7
LONELY🥺🤦♂️🥺 :
I swear them reject my own too
2026-10-20 19:28:25
1
VERIFIED MILA CARLOS 🎖️😜💙 :
How u take verify am boss 😹
2026-10-20 18:56:24
1
Harry :
Make person put me through this Elon naw
2026-10-20 01:34:58
6
✧・゚: * IMPERIAL * :・゚✧ :
Boss man
shey make I DM you
2026-10-19 09:39:24
6
𝓜𝓻 フㄖ丂卄🚀🏌️♂️ :
Aw e be I just Dm u abeg
2026-10-19 08:45:08
41
Michael :
Omo boss I don dm you abeg just put me through
2026-10-19 09:19:16
5
tino00404 :
The write up pls 🙏
2026-10-20 19:04:21
1
Not…chalant 💔🧃 :
Bro put me through this Elon matter na Abeg 🚶♂️➡️🙏
2026-10-19 08:49:48
34
Ⓐⓑⓘⓞⓓⓤⓝ🧙♂️ :
And one person no go like teach me Facebook ads?
2026-10-20 00:02:15
17
𝐉𝐔𝐒𝐓 𝐄𝐌𝐌𝐘 🤷🙂↔️ :
Some people go still sell am $25
2026-10-20 05:23:17
156
YVNG CYRUS :
Give the caption na
2026-10-19 09:43:33
15
👹UTHMAN☠️ :
Boss make I dm
2026-10-19 07:39:28
6
Enogie👹🧜🏼📿 :
u drop Elon update na abeg 😭🙏
2026-10-19 10:00:27
11
𝙳𝚊𝚟𝚎 4𝚙𝚏🦇🤍 :
make una put me on🤧
2026-10-20 00:35:37
7
To see more videos from user @coin.boi1, please go to the Tikwm
homepage.