@sasha_mac_reality: My husband no dey hear word, and wetin dey pain me pass be say he fall for that so-called cousin trap and all his lies.@FORTUNE👑

Sasha n Mac
Sasha n Mac
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 07:12:04 GMT
99018
15039
284
103

Music

Download

Comments

eblessing7
Pwetykhadi💝 :
See as this woman clean
2026-10-19 07:39:13
337
shawney.silva
shawney silva :
na from comment section them they get idea of next on what to do
2026-10-19 09:16:37
28
ikujoshua
Big~Joe$ :
Where this lawyer go since 😂😂
2026-10-19 07:16:48
99
fisher_gadget
Fisher Gadget 📱🏬 :
I don later buy my husband motor 🚘
2026-10-19 08:14:58
81
noraapparel4u
Norah Apparel :
The moral lesson here be say e good make woman get money shaa.
2026-10-19 08:07:47
91
asudokhen
You Found me :
Anytime I see fortune the lawyer
2026-10-19 07:23:47
45
c_vic8
Chigozie● :
Weytin sweet me be say na You later buy the car with your money... Men make pray to marry wife wey wise and get some funds at hand oo
2026-10-19 07:26:57
60
mk_moneys
MK :
I know say nah u go buy that car
2026-10-19 07:22:10
175
charitydavid921
Chibabe :
You did so well to buy the car
2026-10-19 23:54:32
1
osumahmary01
EMI RCHP :
I first talk am say nah you go buy dat car
2026-10-20 00:44:19
1
angee.baby56
Angee baby :
Sasha you too sharp. You be street true true
2026-10-19 18:02:47
1
sayrahmispee
sayrahmispee😘 :
The most painful thing for marriage na for man wey nor Dey listen to he wife.. nothing pain pass that thing… after the thing don spoil the man body go come come down like who them pour cold water
2026-10-19 08:46:34
16
abuvet1123
Abuvet :
double wahala for this Mac cousin brother * illegal dealing and legal dealing dey wait am 😂🤣😂🤣
2026-10-19 07:46:35
39
merc_adi
mercadi :
Una Dey act oooo nollywood Dey learn where Una Dey 🤪😂
2026-10-19 10:36:47
1
fatboi44
Meet Kenna :
Marry better wife like Sasha oo. Even in your foolishness she will be your covering 💯
2026-10-19 08:33:27
11
nene21century
Nene 4 real :
Sasha the smart woman
2026-10-19 19:15:35
1
princess53467
princess 🥰🥰🥰🥰 :
Abeg make una Dey drop more than one episode 🤧
2026-10-19 07:53:09
14
lord_bliss06
Bliss🇳🇬🇲🇺 :
Omo Mac eye go see pepper 😁😁😁😁 dis time around
2026-10-19 07:26:21
30
trading4gain
Faceless🧭🥷🏼 :
Ano go pity mac this period 😌
2026-10-19 07:53:25
14
deenygraph
DEENY :
Fortune and legal threat😂😂😂😂 e say e wan deal with am legally 😂
2026-10-19 07:21:43
20
bosunigeria01
Bosu Nigeria :
is good for your wife to guide I swear 🥰
2026-10-19 07:21:42
18
glad44345
Glad🌹 :
Legal and illegal 😂😂
2026-10-19 07:48:49
7
preciousdaniel003
Diana Daniel 💜😒🐐♍️ :
The cousin chilling in one beer parlor 😂
2026-10-19 08:54:08
5
To see more videos from user @sasha_mac_reality, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About