As a city fan I pray chealsea go to champions league and Alonso win his first trophy this season 🙏🙏
2026-10-19 08:56:15
205
Mighty 🦾💪 :
Shabi Una see how many videos Oga prof do for arsenal 😏 compare to Chelsea win
2026-10-19 09:14:58
37
sugar :
Any Chelsea fanz here 💙💙🫂
2026-10-19 09:05:23
13
young energy :
Chelsea till we die 💙💙💙
2026-10-19 09:14:27
110
OLUWAKARYODEY🌎 :
Me in my area since Saturday 😂
2026-10-19 09:38:24
46
Femzzy👽 :
Imagine person concede 5 goals and only me score 4 😂😂 Arsenal no even see one score 😂
2026-10-19 09:38:03
11
kiidash :
Omo U see Reece James abeg make dem leave am even if ein flop sef make dem still leave am for me abeg make ein turn legend for de club wit the flop ..I took love dat guy aswear
2026-10-19 10:49:28
22
KeRrY 😈🫥 :
Man U fans move forward
2026-10-19 11:35:45
1
taiwoporshe00 :
Good weekend blues 💙💙
2026-10-19 10:57:17
13
diannabunny7touch :
What if Brighton win the league 😂
2026-10-19 11:28:08
8
Ɓịģ ɓịłłịńģ :
body dey sweet us😂
2026-10-19 08:57:40
40
R¥M£ :
Guy u be arsenal fan? U barely make videos for our win but easily make videos of arsenal why?
2026-10-19 09:29:58
7
...👑💙💙 :
nobody dey talk about fofana 🥲
2026-10-19 09:12:16
5
Kalamantos 👅 :
Up Chelsea
2026-10-19 10:01:02
1
Sanni Olawale :
Baba I like this your jersey o
2026-10-19 10:43:12
1
Sçúp ẞøy✨ :
Manchester United good morning 😁😁
2026-10-19 10:40:47
2
✨💦OMOLOWO LATLOVE✨💦 :
You too much Oga
2026-10-19 10:12:40
1
Chelsea & Wizkid fc💙🦅 :
Taaa James go nowhere
2026-10-19 10:00:00
2
young energy :
What if man united get 38points from 38games
2026-10-19 09:16:03
16
Bĩğ ňäș :
My favorite Chelsea content creator 💯💪
2026-10-19 09:20:23
7
❣️Big 💕Aduragbemi💝💕 :
2026-10-19 09:05:12
9
pelumi💚❤️💐♈️ :
Una go wonder say Man U go carry unbeaten go relegation 😂
2026-10-19 09:22:56
5
Mãłïƙ Ɓëřřƴ :
up Chelsea
2026-10-19 08:56:47
5
Mighty :
Abeg make James go jooo
2026-10-19 09:42:32
2
Big Reals :
Second Sunday of not paying tithes and offering until Manchester United win 6 games in a row
2026-10-19 09:15:55
2
To see more videos from user @ogaprofesso, please go to the Tikwm
homepage.