@opeyemi_efb: #efootball #efootballmobile #gaming #fyp #efootball2027

Opeyemi_efb
Opeyemi_efb
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 09:29:29 GMT
10743
1635
55
12

Music

Download

Comments

malozychuddy8
MALOZY🌴🌴 :
This video funny oo😂😂😂…. Una no need saver again 😂😂😂😂
2026-10-20 11:44:44
0
lil__shady
𓃵⃝ 𝑺𝒉𝒂𝒅𝒚 :
Yes I don Dey top 100😂
2026-10-19 10:08:36
41
prosper.onyebuchi84
Prosper onyebuchi :
the server actually worked for me I entered division 1 for the first time [Big LOL]
2026-10-19 17:40:13
1
lonelyboy0305
LONELY BOY🪙☣️ :
Omo my head dey hot i mistakenly sold my rijkad 109 when I was releasing foolish players 😭😭😹
2026-10-20 13:28:00
0
bellodevux
ʙᴇʟʟᴏ ɪʙʀᴀʜɪᴍ :
Na when I get server, my phone come dey misbehave. But I dey top 100k 😂😂😂
2026-10-19 10:50:25
7
adeoladeybrutal
ADE𒈒OLA♡ :
atleast I dey enjoy the game
2026-10-20 13:15:11
1
kolade20
BBM🌚 :
they think say na by server 😂😂 how e con be now
2026-10-19 09:41:16
0
iam_dematerial
Iam_Dematerial global :
everyone is pro now
2026-10-19 11:15:15
6
konamsboy
Hazardous EFB :
U wey good go dey top 1 na
2026-10-20 07:03:42
1
osasdanosemwengie
SPIRIT DAN :
I Dey top 100 jare
2026-10-20 11:05:56
1
silentmatter1
sun set :
why you never dey 1
2026-10-19 11:49:44
1
gaming_2098
Gaming NG :
I played draw with you last week
2026-10-19 14:39:34
0
onlywaheed
𝕎𝔸ℍ𝔼𝔼𝔻 😝 :
ggs boss 🫡
2026-10-19 13:51:01
2
konjiourfather
KONJIPLAYS :
Guy [Tears of joy]
2026-10-20 11:04:03
0
chilo1111
Chilo :
I don de top 100 😹👊💔
2026-10-20 14:04:47
1
oluwanifemi1908
𝕺𝖑𝖚𝖜𝖆𝖓𝖎𝖋𝖊𝖒𝖎 𝕿𝖍𝖚 :
hope am not disturbing 😂
2026-10-19 11:19:05
4
danny_cologne1
danny_cologne1 :
Omo them wan kpia me guy omo
2026-10-19 12:02:47
1
cruz_dont_gaf
cruz_dont_gaf :
Now Dey realizes say them no just good😂😂😂
2026-10-19 11:29:26
1
onufranklin
FRANCULER🔵🔴 :
as server come I don change rank[Tears of joy] I good ab3g
2026-10-20 13:21:49
0
kobbie121
kōbbiē🧃😎 :
I no just good
2026-10-20 14:19:27
0
precyyoga
precyyoga :
give me good phone🙃
2026-10-20 10:37:39
0
viper.exe12
ɢʜᴏꜱᴛ ┼ ᴀɪᴍ :
server wey dey work abi the one wey no dey work my game still dey pause dey speed up network still dey commot me from me division match
2026-10-20 09:44:46
0
destiny.kings4
Destiny Kings👑 :
wetin be the difference between top 1 and top 100000 no be the same reward
2026-10-19 17:25:21
0
dray_69
𝑱𝑬𝑺𝑺𝑬 :
we're getting there😅
2026-10-19 15:44:38
0
samuelexcel8
E乂匚乇ㄥ 💥🥷🏼 :
2026-10-19 09:31:24
0
To see more videos from user @opeyemi_efb, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About