@iyaeko2104: Na race me and @OYINPEPPER Dey race for coastal road oo😂 Passenger princess khe!!! If you enter my suv just fasten your seat belt 😂😂

CHEAPEST BALOGUN WHOLESALER
CHEAPEST BALOGUN WHOLESALER
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 09:30:27 GMT
88634
8063
168
359

Music

Download

Comments

playboi031
MR NONCHALANT 💔🥺👨‍🦯🤦 :
Come race with me with 2GR ENGINE 3.5L😂😹💔
2026-10-21 20:40:07
1
mimi_048
Tomisin 😍 :
I think say nah only me Dey drive like fayawo 😂 😂oo
2026-10-19 12:07:41
184
yayi_autos
Yayi_Autos🇳🇬🇨🇳 :
As a car dealer and driver , my wife behind steering scares me!
2026-10-20 10:44:07
313
ay.sax
AYO :
I always wish I get babe wey sabbi drive, I go just dey give her my car make she dey drive me😅
2026-10-20 21:52:23
0
sheggzzy_
Badboi_sheggzzy :
If you Dey Lagos drop location
2026-10-20 16:34:39
1
victorjonah94
Victor :
Reminds me of my mother when I was younger. Dust dey escort her
2026-10-21 13:23:23
28
kimberly_turah
TURAH | THE INSURANCE GIRL :
Raise am Raise am!!!
2026-10-21 20:21:25
1
idongesitumanah
Idongesit Umanah :
Make una dey try "giveway" when someone honks at you on the left lane... no be say you go dey drive 70kmph dey hug speed lane
2026-10-21 13:52:58
3
molarami2
🧚🏻‍♀️Omolara special 👱🏻‍♀️ :
Me on my 60 always I no get two lifes
2026-10-21 16:02:53
14
soulthevibe
Soul :
Not so fast, 80km/hr 😂
2026-10-20 21:25:03
1
only1atarodoo
only1atarodoo :
If u see me de fire u go feel say I get another life 😂
2026-10-19 15:13:45
57
gbolamu
54 🐻 :
Den fast forward the video make una calm down 😅…not to say she’s not fast but yah dne fast m
2026-10-20 12:27:41
27
i_am_vic_to_ria
i_am_vic_to_ria :
Come and teach me how to drive 🥺. I’m afraid to drive on express road 🥺.
2026-10-19 21:00:42
32
fhivebee
Fhivebee :
Dem sabi press am,most no sabi control am if something sup
2026-10-20 14:54:30
5
kemythairs
IKORODU HAIRVENDOR💎 :
Good to have u bck, i sha no dey see ur other acct
2026-10-19 10:20:40
5
adebimpe_omo_omo_aweni
adebimpe_omo_omo_aweni :
Please o e te jeje 🙏🏽🙏🏽🙏🏽
2026-10-19 10:49:47
8
phidel2991
Phidel :
Where you Dey go?
2026-10-21 09:10:58
0
ajibolanelson
yemisi ajibola581 :
my baby small small ooo
2026-10-21 09:47:48
0
gentleee3
CHRIS TECH SOLAR GLOBAL 🌍 :
: Nice one be like I go buy my girl one rider make she use pepper small 😂😂😂😂😂
2026-10-20 19:19:25
2
dr.mic00
dr.mic00 :
😂😂 My own no sabi anything pass shouting, Babe nahhh, you dey run🤣😭 Meanwhile, na still 60km I dey ooo Even if I reduce am to 40km, she go still dey shout, Babe, you’re running😂😂 Omooo at this point, I no know whether she wants me to run or crawl 😂😂
2026-10-20 22:41:41
3
fattofitwithj
fattofitwithj :
I am a fellow professional fayawo , anybody wey sit down beside me dey always hold something, consciously trying to stop but its sweer
2026-10-20 19:28:15
3
munachi108
Muna ❤️✨💫☄️ :
I Dey fear to accelerate ,😭make my hand strong fess 🤤
2026-10-20 19:11:43
2
petersfave2
Peter’sFave :
Fire mama😂
2026-10-19 14:54:38
1
adunvoguewears_2
WHOLESALE FASHION PLUG😍 :
2026-10-19 14:34:04
0
oluwatofunmi443
Oluwatofunmi Emmanuel 🇳🇬🇨🇮 :
omo, this kind girl nothing fit break her heart 😳, the steering handling on such high speed na be like rice smugglers 😂.
2026-10-21 08:53:23
1
To see more videos from user @iyaeko2104, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About