@1nonlyrukky: Ur body don calm Abi😹

𝔼𝕝𝕚
𝔼𝕝𝕚
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 10:23:20 GMT
201686
54151
654
19454

Music

Download

Comments

balqisu06
Billyyy♥️💫 :
Different styles of ironing 🤣🤣🤣all dem neat students how e com be now 😂
2026-10-20 08:40:04
589
feranmi_0062
❤️😌🌚 :
Na fine gals and Boys been dey wear am then
2026-10-19 19:16:05
9
berrydc3259
𝘽𝙚𝙧𝙧𝙮〆💀 :
And dem no go gree help person with one if you get caught by teacher for not wearing socks
2026-10-19 19:51:26
2592
martins.the_3rd
Martins🧃 :
That time I Dey feel like Ronaldo
2026-10-20 07:38:01
1
tochi4kt6
Tochi👽 :
funny part b say na the rough student na dem dey top now
2026-10-20 05:54:01
383
jite_alex
Onajite ❤️ :
Me wey wear double socks see my life now
2026-10-19 20:28:00
1
em09882
Emeka🧑‍🏭 :
All those assignments you been dey remind teachers 😂
2026-10-20 05:55:03
341
prettiest_annie
Annie💕🙈 :
I almost use socks suffocate my leg 😂
2026-10-20 04:54:17
739
dessy3589
B🍒 :
put line for skirt come hang handkerchief for the side join.
2026-10-20 10:11:20
54
fikky.babe07
Fikky babe💕 :
I no wear pass one
2026-10-19 19:30:34
96
leeyah062
~Aliyah 🌸🥹 :
All them “ma you didn’t talk about the assignment you gave us” 😂😭
2026-10-20 09:03:00
96
faveser
Faveser Essence Jewelries✨ :
Thank God say na 2 i wear
2026-10-20 11:15:19
1
arike_xx1
𝑨𝓇𝒊𝐾𝐞😚💕🍀🫧 :
Me wey be teachers fav con still be head girl no get shishi naw😂😭 Akanbi wey everybody hate that year cause of say na thug, werey don guide like mad naw😒😂
2026-10-20 19:25:57
1
babygurlmide26
Mide🌸💕 :
Omo I wear 6 for one leg seh 😭 that’s 12 total 😭🤦‍♀️🤣🤣
2026-10-19 19:01:33
252
malenotboy
𝔾𝕚𝕗𝕥💋 :
But my legs didn’t fit in my shoes that’s why😭
2026-10-19 14:24:35
113
randombreastlover
KOREX🙂‍↔️❤️ :
Truly I Dey wear 8
2026-10-19 19:25:04
32
jhoy8_
Theladyjoy :
the edge of my uniform p pass dagger
2026-10-19 21:30:48
9
yk_aminat
A🦋 :
Scratch that na black and white I Dey wear
2026-10-20 20:22:23
1
_jayneviv_
Genevieve✨❣️ :
Even if I go back in time, I go still wear am. Something I dey use feel fresh 😂😂😂
2026-10-20 09:05:39
5
.iamgoldenboi
⚡🔫 ƓØŁÐƐЛ ϦØɪ ♍️ 🔫⚡ :
Whey us whey our socks Dey always tear for front 😏,sometimes all the toes go don tear 😂
2026-10-20 07:52:38
16
samuel22274
OLAKINTAN 👺💫 :
Me wey hate socks
2026-10-20 06:22:39
27
big_idc1
IDC💡🌏 :
no be for me wey dey rock palm go school our principal sieze tire
2026-10-20 06:01:48
17
iiamhikmah
𓆩♡𓆪 𝑯𝒊𝒌𝒎𝒂𝒉 𓆩♡𓆪 :
Me wey Dey cry back then when I wasn’t later used as the head girl….all them head girls, how e come be now 😹😹
2026-10-20 14:23:42
5
oshlowkey__52
OSH lowkey 🫰😈 :
Since secondary school I never swear socks 😂
2026-10-20 07:58:20
5
pretty_stella022
✨Ste! La✨ :
Omo I jux realize o guyy😂
2026-10-20 08:05:15
7
To see more videos from user @1nonlyrukky, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About