@osahonpaul26: Talk to your parents, uncles, and aunties, please. We can’t afford, by any means, to spend another four years under this kind of government. Because the people in this video are definitely people’s beloved mothers and fathers… Abeg ohh #vawulence #nigeriantiktok🇳🇬 #trending #fyppp #newsupdate
Osunde osahon
Region: NG
Monday 19 October 2026 10:52:59 GMT
Music
Download
Comments
Gemini_Leezee♊️ :
And na then suffer pass oo
2026-10-20 21:08:08
4572
Sugarbabyvibez :
5000 wey dem give them
2026-11-06 11:22:23
1
Sweet soul❤️🫶🥰 :
Vote Peter obi for president
2026-10-21 23:12:40
865
isioma🍭🦋 :
Everyone should just train their parents for next year abeg
2026-10-21 11:01:53
1478
Freddie :
dem dey oo my broda oo
na becos you fresh oo
the one wen you senior dey there self
2026-11-06 09:35:16
1
ŠWĂĢŰÜ🎭🎭 :
NCD we shall stand
2026-11-06 14:44:52
1
tamar2021 :
So waiting you day tell me now be say make I vote obi 😂😂😂 tunubu and obi na the same thing them be
2026-11-06 20:45:02
1
QUEEN👑 :
E no go pass rice and semo with 10k
2026-11-06 15:27:12
2
Just.fvr :
Na them suffer pass
2026-11-06 10:10:20
1
fatboikiss :
I sha no pity any of them again
2026-10-19 18:33:51
409
ItzGifty :
If I catch my mama for this kind setting i go first disown am
2026-10-20 11:41:02
318
*Mr SMART* :
Honestly this days if I wan give person money or anything I will first ask who are you voting for presidential election before I do anything
2026-10-22 06:56:01
11
𝓡 𝓣𝓗𝓔 𝓟𝓡𝓔𝓕𝓔𝓡𝓡𝓔𝓓🌸 :
"on your mandate we shall stand"
y'all won't be able to stand anymore after one more year
you go see😭
2026-10-21 06:57:16
16
Iyanuoluwa Nifemi Phebian :
Sadly the youths don’t have voters card
2026-10-28 08:45:24
10
Vit-tee07 :
Later dem go put pressure for their children heads!…..
2026-10-22 13:55:45
71
BOBBY😈 :
All of them go come die we go come dey suffer am 😭😭
2026-10-21 13:27:00
9
bigie :
And na them still get voters card pass, let’s talk to the youths too to get voters cards
2026-10-22 10:04:06
5
officialkanuella :
Suffering and smiling
2026-10-22 08:16:41
37
Og Musky :
And them never chop oh
2026-10-22 09:54:52
5
PRECIOUS :
God bless you my brother for saying that
2026-10-22 10:18:58
5
Goldland Omena :
Abeg na inside this next 4 years I wan marry Mona talk to Una mama oo 😭😭😭😂😂😂
2026-10-19 14:15:05
1356
Enugu perfume wholesaler1 :
Make una dey educate una parents naw
2026-10-22 19:48:13
7
Valentina :
Them fit still young make na suffer make them look old
2026-10-20 20:15:50
551
Mayor's Crib :
I'm grateful that my mum will never be a part of such foolish gathering
2026-10-22 07:42:33
5
bighumble :
Na why our government prefer the hungry system so that they’ll see people to vote for them because of 5k
2026-10-21 22:08:11
5
To see more videos from user @osahonpaul26, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.