@kingofcomparison: Nawa #relateable #kingofcomparison #fyp

𝑿𝒄𝒆𝒍 🐬
𝑿𝒄𝒆𝒍 🐬
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 11:30:27 GMT
104871
19098
140
2299

Music

Download

Comments

omahdadivah
Nerem 💗 🎀༘ :
If l start now to dey please man ,when e go stop 😂😂😂😂😂
2026-10-19 19:14:07
187
chelseaxo34
Ðümëɓî 🌸 :
For boy wey i no send......
2026-10-20 12:05:09
121
mimi012027
Mimi❤️💓 :
make I take weight loss because one yeye boy talk say e no like chubby girls 🧒
2026-10-20 20:58:48
1
ladybcharles
Charlesbless :
i be slim girlie with pride🤣🤣
2026-10-20 07:56:52
48
patra_60
patra_60 :
My nyash is too flat
2026-10-20 10:11:23
18
kiani2345
ATEIKOMIE💕💕 :
Forever a slim thick girly🥰
2026-10-20 13:28:23
12
kristy__bella
Kristy Bella 🦄💐 :
Forever a Petite 😛 don't rage bait me
2026-10-21 10:54:49
4
dunmininu170
Dunmininu ❤️‍🩹 :
For boy wey go still leave me if I get big stomach 😂💔
2026-10-21 07:48:03
5
bodiedtoperfection1
Herbal practitioner🍃🪴🪵☘️🌿 :
Don’t take it because of man,take it because u want to look good for urself ladies ✅☘️🩷
2026-10-20 13:50:48
15
temi_tope082
Temitope🥹🎀❤️ :
for men wey know no wetin dem want
2026-10-21 06:40:08
2
salomescloset.ng
Salome🪸🫧 :
I go still take no worry 🥲
2026-10-20 18:00:37
2
blessingmatthew943
mera🍒🌹 :
And when you take am finish dem go still leave u oo
2026-10-21 11:12:05
1
userdiva88
Kewanghe❤️🤭 :
Make him go find him spec Biko 😂😂
2026-10-20 09:20:06
7
sweetb910
Gift 🌸🥹 :
For boy way go still leave me
2026-10-20 23:13:56
1
sera57774
sera :
u won use style style show us ur new hair 🤣
2026-10-21 16:23:11
1
..ufw.queenell
ꨄ .. :
Sake of wattttt..
2026-10-21 05:03:51
1
bigbabysweetlife0
BIG BABY🍒 :
Forever a thick girly
2026-10-20 20:50:05
1
nelly65130
𝓝𝓮𝓵𝓵𝔂🤎 :
Another Man food is Another’s Man Poison,so gurl flaunt your body🥰Me I love slim gurls too😌
2026-10-20 19:06:04
3
afterdarkbygift8
Afterdark by Gift :
So make i take weight loss products because one yeye boy talk say he nor like thick girls ? burst my brain 😂
2026-10-20 16:48:47
3
adanne401
Only Ada 🥷🥹💕🦋 :
If anyone cares am hungry 😭💔
2026-10-21 10:32:08
1
becoming302
B🫧🧕🧑‍🍳 :
Make someone buy me biscuits abeg all this one no concern me
2026-10-20 13:18:38
1
lorhifunebifrancis
Winny :
To hell with that boy
2026-10-20 09:09:45
4
bcmxnurselyne
Lyne🌸 :
Hilarious!🤣
2026-10-20 14:22:40
1
toosweetannie0
too sweet annie :
and na you be the boy oo 😅
2026-10-20 18:04:02
1
sochukwunwa
Sochukwu footies :
Me wey wan slim😩no add body ooo e Dey hard to lose am😂me and big belly chimmm😂
2026-10-20 12:22:50
2
To see more videos from user @kingofcomparison, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About