once you wan shorten your lifespan just go rent house for Lafenwa 😂
2026-10-19 17:00:57
54
♕ 𝑺𝒊𝒔𝒕𝒆𝒓_𝒎𝒂𝒚 💎👜 :
Slide 5 is not real
2026-10-19 19:22:18
1
Samuel :
me way hunger hold my body dey shake even after I eat finish I still dey shake food never go round my body 😂
2026-10-19 18:59:55
1
I_Ride Logistics :
the last side .. tiger in me 😂
2026-10-19 18:52:09
2
Paschal Chikezie :
it's the part where your father put Cain down and said let's fight man to man 😁😁😁🤣🤣🤣🤣🤣
2026-10-19 19:59:33
2
Josh Harrison :
dem even send you 25k....I drank garri for 3 days straight without sugar, morning and evening in 100 level and still attended class but I still looked very fresh, and I was very weak, omorrr, me wey dey keep things to myself, I opened up to one of my housemate, he gave me 100 Naira and it was like 1k he gave me, I appreciated it a lot, before I got 2k from home after that 3 days. this was in 2019.....omorrr ehn....na same me dey dash person money several times...life na in stages o
2026-10-19 18:29:43
8
accuratefashion :
If I show u my first year picture u go pity me
2026-10-19 20:03:08
1
MORGANAJEWELRIESANDACCESSORIES :
Slide 2:guyyy I done chop eba and red oil😭😂
2026-10-19 20:33:54
1
Magnifiscent Essence :
Slide 8😂😂
2026-10-19 18:00:17
29
Favor🦋 :
I never knew drinking garri without sugar was sweet untill hunger nearly killed me and my roommates in year 1…we finished one bad of garri before first semester ended. We made soups i never kew existed with whatever change we could find on ourselves. We trek till we nearly ran mad, Omo year 1 is not for the weak o
2026-10-19 19:41:18
9
Tolulope :
That slide 2 happened To me in 100 level ..i don go use allowance do big girl omo i say make I cook tomatoe and atagigun stew with eba na so stew burn 😂😂😂I was just laughing
2026-10-19 16:37:21
7
LIQUID SOAP IN ILARO/LAGOS :
Lafenwa don suffer
2026-10-19 16:19:57
4
🪡LAM MAISON🧵/AYOBO/ITELE :
Adekunle...na d head of all of us wey dey live after ayobo go judge you😂😂😂😂
2026-10-19 21:23:20
1
Tiana 🦋 😍 :
I don’t know how to use ata gigun,the one mum gave me and my sis we even dashed it out and I was wondering the joy on the people we dashed the pepper showed as if e pass the ata gigun,guyyyy we later went to beg for small Atagigun we dashed out earlier😂…school sapa no good ooo😹…I’m married now,I still know the value of even small maggi 😂
2026-10-19 22:04:16
1
Sama for Santa ✨✨✨✨ :
The tiger in me 😂😂
2026-10-19 19:56:07
1
Wraptor 🐉🔥 :
Ayobo keh 😂
2026-10-19 20:24:11
1
qylat_qylat🎀 :
Dem even send slide 2 25k omo una hot for school . One day I go talk my story
2026-10-19 17:57:30
1
Arafah :
slide 8😹💔
2026-10-19 18:08:03
3
The game :
me and my papa that year
him go pursue me say make I go sleep where I dey come from
nah "Iya ewe" dey help me beg am that year 😁😁
2026-10-19 18:12:51
1
RæBEL :
no o flexed in school like madness😭
I was managing a hotel... na post school I de see hell fire so...I resigned for my mental health
2026-10-19 19:49:13
1
LUXURY MEN STORE🇳🇬 :
the tiger in me😅
2026-10-19 16:05:30
4
Davis_dTruth :
What's with that tiger
2026-10-19 16:20:53
1
essencekitchen1 :
I use all the candles I have been bringing from church as a ccc girl cook indomie
2026-10-19 22:18:40
1
DE Gadget Store :
naso we dey suffer 😂
2026-10-19 22:35:30
1
chisom_njemanze👾 :
That last slide 😭😭😭💔
2026-10-19 23:54:46
0
To see more videos from user @memes2hq, please go to the Tikwm
homepage.