Na seyi vibez dj glitter blow oo, no be mascara oo me I don dey chop mascara teytey oo even na mascara & ti blaze I use to chop together tha time cuz me self I be upcoming artist😳
2026-10-24 22:49:07
5
Mascara Paid :
Dj glitter thy collect G for u…….zero paaaaa mascara mhi🥰
2026-11-06 23:34:45
0
ikewacko😈 :
Ajeh money before music Kaluba first
2026-11-07 23:13:24
0
NSG :
Artists plenty, make he blow another person
2026-10-20 08:21:02
63
PDJMURPHY :
YOU DON BLOW?
2026-10-20 18:16:17
22
Charlexman❤️🩹❤️🩹 :
calm na Glitter make gbadu your jam❤️
2026-10-20 01:25:11
84
⚡️𝓢𝓟𝓐𝓡𝓚𝓘𝓔𝓢 ⚡️ :
Una just deh talk say nah one dj make una know ham if him song no make sense dj go try mix ham for him mixtape …??
2026-10-20 07:32:36
20
🪅⚜️ÑÊW ŽÎGGÒ⚜️🚀 :
Nah God blow you
2026-10-19 18:03:37
20
AYINDE🍎💦 :
Na you be that maybe you just Dey hear songs, mascara don tey oo and na sabi boi this one no be moutho, orilomo oo
2026-10-20 07:08:57
6
𝒥𝒶𝓃ℴ𝓁𝒶🍒 :
I believe in you too my role model 😌🫂🍒
2026-10-19 18:29:04
5
tee funDz🥳 :
Bami just lock up about that matter jare you to no small from this house of vibes💪💪💪
2026-10-20 19:46:14
3
pinky💓💇😂❣️🥷 :
mascara u no need all this,if I were u..u see that na God dey do am so..u Go con let that God lead not u..
2026-10-20 16:45:01
0
🅾️6️⃣🅱️🅰️ 📺Tv🔹 :
Me don Dey chop your songs since 2021
2026-10-26 14:40:29
1
WHAT NEXT💙🔵 :
You don blow?
2026-10-20 15:28:47
0
🚶🏽🚶🏽 :
no dey follow anybody talk just observed and find way forward stop arguments when no bring money abeg mascara
2026-10-20 19:23:49
3
GBOLLY CHACE🪖👩🏾🦯➡️💫 :
@GBOLLY CHACE🪖👩🏾🦯➡️💫: I pray for you make u reach where you pray for get money pass as u want because u always give me vibes nah your song make me reach where I reach today
2026-10-21 05:50:08
3
Me, myself and I 👻🫥 :
God wey raise you no fit fall u Ogo 😅
2026-10-20 02:34:01
6
𝗢𝟭𝟵 🔴🐏 :
I sabi you paaa 🔥
2026-10-26 09:22:36
2
ISHOLA VOGUE ✂️ ✂️ :
brr go loyal na ur boss
be dj glitter😁 to you😂
2026-10-20 18:27:24
3
Angel Michael :
mascara vibez one love , see don't let them dey reason you, when dey see that you are going small small, they want show up that they are the one who Carry you reach there
2026-10-20 13:02:01
0
BettermentR :
So you can be relevant my bro I love you those saying you shouldn’t talk don’t want you to trend think about it well I never see you all this while for fyp na this matter bring you up ooo
2026-10-20 08:41:00
4
✯❦AGEN✣BORNA🐺❦✯ :
Egbon you self turn change beat can you see yan yan and oml same person wey una dey sing same motivational songs them don change pattern
2026-10-20 16:09:42
2
ƈıɬყცơıơŋɛŋąɬıơŋ 🛐📿🤲💼💰✈️ :
Who know way? Make he con tell urs
2026-10-20 10:27:18
1
To see more videos from user @mascara_vibez, please go to the Tikwm
homepage.