We all love her right [Tears of joy][Tears of joy]?
2026-10-19 16:32:48
16
Pretty Mami 🌊🧜♂️🐚 :
She done enter
2026-10-19 16:06:11
28
SOFTLIFE🥰 :
Omo na to book my flight ✈️go watch this saga ooo omo
2026-10-19 16:54:49
7
jtb :
Etinsoa right now
2026-10-19 17:33:25
4
gifty💫✨️💖 :
i love this woman 😅😂😂😂
2026-10-19 17:37:31
2
Elizabeth Adah :
We go beg Izzy oo
2026-10-19 16:36:48
0
Amy crystabel (Scentsations) :
izzy to etiosa
2026-10-19 18:01:58
0
Edo babe 👿👿 :
She don enter
2026-10-19 16:37:42
0
@smalltowngirl🥹🤗 :
eh don be oh😂😂😂
2026-10-19 17:11:38
1
Rita Teny :
Izzy say she dey insult her husband and that one na death visa
2026-10-19 15:35:50
11
ADA OHH 🫶❤️🤗 :
toorrr we stan
2026-10-19 16:13:39
1
Ivy😍 :
You know what i don’t play with in my life? 1. Don’t insult my mama..2.don’t insult my eldest sister, ohh God & 3. Nor try am insult my man ..we go kee ourselves
2026-10-19 16:27:42
3
Pretty 😍 💕 :
Una no go avoid fight till fight put una for trouble 😏
2026-10-19 16:53:02
1
Edith Fekenshaa (EF) :
Etinosa 🤪😜😜😋😛😛😛😭😭😭
2026-10-19 17:17:26
0
Ufuoma Akpojevwe :
Etiosa don buy market 😂😂
2026-10-19 17:38:22
0
virtualqunni🍁👸 :
the girl Don buy market..
wey she no fit return oh 😂😭
2026-10-19 19:10:54
0
To see more videos from user @goldberg1409, please go to the Tikwm
homepage.