Nothing pain boy reach transport fair no be the money be the problem na only real niggas fit understand
2026-10-20 01:10:39
1172
xtrm:( :
You know it a crime ryt?
2026-10-20 09:35:51
317
BIG YEHYEH🪖 :
Poverty is a bastard chai
2026-10-20 10:18:30
531
Chargerboy :
Una still dey send transport for 2026 😳
2026-10-20 12:29:18
270
Mama🥹🌺👅 :
Omo you don cast us oo 😂😂
2026-10-19 20:24:27
416
Angel💕 :
Na so one tell me say make I Dey look my back if I Dey waka😹 na once i repent since 2023
2026-10-21 14:16:11
2
Splendour General 🤡 :
And I just dey sent 1,800 give one girl as transport to come see me oo 🤧😂
2026-10-21 13:14:22
0
Gifted AB :
One of my guy Dey use this kind matter check weather baba nah real spiritual man 😂
2026-10-20 23:18:11
0
GOTPAID 🥳🇺🇸 :
So nah content you Dey use me do 😏
2026-10-20 21:52:36
16
BIG ZEKO BACKUP ACCOUNT :
Trust me she later go😂
2026-10-19 22:35:50
127
💃 Dance👸Queen 26 :
Abeg send that boy pic he be like person way I no😂
2026-10-19 19:17:36
265
spotless bebe♥️🥰 :
I dey chop transport for a living
2026-10-20 21:36:25
8
么 𓆩 GERALD 𓆪 么👼❤️🩹 :
Na to find you come your papa house carry you by force 😂
2026-10-20 21:11:31
17
timi_fundz💔❤️🩹 :
I love you girl just day collect the transport
2026-10-21 03:41:40
0
Ł£Ğ☆Ç¥ 🖤💣📉 :
Una dey do sha mah never talk
2026-10-19 19:24:46
64
:
U sha Dey see
2026-10-21 13:19:45
1
𝑀𝓐𝓡𝓥𝓔𝓛⛹🏾♂️!🤍 :
Some boys nor just get spec 💔
2026-10-20 17:22:04
18
Ada 🌷🌺 :
But why collect the money when you know you’re not ready to go? It doesn’t make any sense. Some boys can take your life over just ₦20k, so be careful 🤝
2026-10-20 01:19:48
200
Heartless :
Oga if you no wan come do the money
2026-10-19 19:19:42
29
wicked soul 😤 :
one of my guy send 50k for transport and the girl no come him just take the matter to court and the girl later pay 900k.
2026-10-20 06:36:38
224
OC🌻🌺🥀🧡 :
Nawa ooo no ever chop boy transport oo if you no say you can’t go fr that’s why as a girl make sure you guide fr🥰❤️
2026-10-20 18:19:31
5
0 9 1 4 🖤 :
Lol
na today we don dey package ?💔😂😂
2026-10-19 23:23:35
195
Daddy’s girl 💕🥹 :
Y u Dey cast update na 😂😂😂😂
2026-10-19 20:15:16
81
To see more videos from user @officalnancy90, please go to the Tikwm
homepage.