people dey talk say pizzle no like jidex i know believe na now I con dey reason am
2026-10-19 19:58:37
34
ADEBIMPE AYALAS🌺 :
Jide wey sign Una we never see Anything tangible content he do for yu people.. na Another person yu wan put for talk
2026-10-19 20:43:52
47
ayetti :
JDX go explain tire ooo😂😂😂
2026-10-19 19:56:32
25
Corper Soldier tv🪖 🇳🇬🇺🇸 :
Omorh such is life
2026-10-20 00:19:52
0
OLA🎀♥️ :
you go explain tried
2026-10-19 19:04:33
34
Scent by joke🌺❤️🥰 :
Wetin he dey sign una for 😂cause I never still understand oo Yasin
2026-10-19 21:38:47
20
December 23 gold :
I ilke dis epitome ❤️❤️❤️she no dey do abosi
2026-10-19 19:34:50
9
Raheemot Folorunsho :
dis guy whala too much
lev who no won greet u now😏
Abi which one be nah because dey no like jidex....if dey no like jidex God love jidex we jdx no joke with jidex
2026-10-19 19:55:56
9
BRAIDER IN OGUNRUN (MOWE) :
They no wan enter trouble that’s why
2026-10-19 21:09:42
9
Social gbasgbos :
They no want any wahala again nah, na your boss go dey ask them for collaboration for Una nah😂😂😂😂😂
2026-10-20 05:45:47
0
MOBA OLORUN DURO 🤍 :
Leave them God is coming your way
2026-10-19 20:27:21
2
OLOLADE 🤍 :
To me is normal to complain about what people does to you. But its better to ignore them, Jidex knows majority of them don't really like him, but he put the energy on his business.. Just ignore them and work for yourself
2026-10-19 21:02:49
6
ABIKE🤍🦜✌️✨ :
I have content make dem sign me first😩
2026-10-19 20:36:09
2
Herdayjorke1 :
U are sign under one person and u won’t another person to collaborate with u as Jidex talk to him about you guys 🧐or u na sha like whala if he answer u now we go still see who go drag him abeg leave sp out of this and follow normal protocol na Jidex sign u no be seun abeg make we rest of Jidex whatever matter ejoor we have plenty gist online to talk about
2026-10-20 03:42:57
3
Mykitchen :
I no even know wetin Una de do for the entertainment, no content no nothing, jidex just de do him business with him babe, e better make Una find Una own content
2026-10-19 21:16:14
1
babytife2_ :
But I think wen one company sign u already,there’s no chance to be signed by another company
2026-10-19 21:18:47
12
Loner🤍🕊♈️ :
That’s where the woman comes in. 🥰Everything is not about English 😂
2026-10-19 21:09:08
3
—“MY GEM “💎🫧🌺 :
Wahala 😂
2026-10-19 19:58:58
3
JUMMY🥰❤️📍 :
Make jidex start content with una now 😂😂
2026-10-20 02:01:37
2
Bisola Aminat :
just leave them they do your thing initially eda ma de omadebe 💯
2026-10-19 20:42:19
0
toyin Omolola :
for now every body dey protect their territory because u can do interview and still cus proble chaos
2026-10-20 05:55:42
0
꧁♛ 𝘖𝘮𝘰𝘸𝘩𝘶𝘮𝘮𝘺 ♛꧂ :
Story
2026-10-20 06:12:43
0
Sugar Vixen😍 :
This epitome don watch Yoruba movie tire😩😂😂
2026-10-20 05:15:55
0
HARIKEY 🥰ADEY💯 :
Is not by force to do interview and someone block you u can block him back
2026-10-20 04:38:37
0
wura organics skincare (ibadan :
2026-10-19 19:49:20
0
To see more videos from user @jistplugng, please go to the Tikwm
homepage.