@kissmothecreator: Just go trowaway am😭😹#iphone #iphone16 #kissmothecreator

KISSMO
KISSMO
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 19:01:20 GMT
50725
8004
206
1581

Music

Download

Comments

omotoyayi6
YAYI😇💙 :
For phone way I suffer buy 😹💔
2026-10-19 23:41:21
226
divad.fx
💫 ÐÎVǍÐ FX⭐️🐍 :
Why person go dey use 16 for 2026
2026-10-20 14:17:01
32
opeyemi010011
*PRETTY ZAINAB*🌝❤️💘🫦 :
Thx God na plus I Dey use 😂
2026-10-20 18:50:06
2
bbzy.cent
◥꧁BOBZY CENT 🎊🙂‍↔️🧑‍🦯 :
Omo woona Dey talk o, for phone way I suffer buy 😏😂💔
2026-10-20 19:48:06
1
esprience1
乇丂卩尺丨乇几匚乇 :
Phone wey I just buy
2026-10-20 15:57:58
27
leky.black
Leky Black :
Thank god say na 13 I Dey use
2026-10-19 21:00:27
36
olawale.dc762
Olawale dc :
Oga run fast oo before the son go far oo😂
2026-10-19 22:48:51
32
mancello345
MÆÑÇËLLO💨 :
imagine said that phone fall as the boy hold it[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-19 19:59:21
12
bata.zar7
Evil Bata Zar 😈😈😈 :
Seen give me next week make somebody bring me back
2026-10-20 19:38:18
1
walemoore419
Ï L Ē Ś Ā Ń M Ǐ 松 弛 ✔️🧠 :
Lol if you papa see the slip wey dey my iPhone 16 he go fess sleep 😴
2026-10-20 16:14:24
2
dannyoung544
Dannyoung😑 :
Make I die for phone wey I use my money buy una Dey talk o 😔😂👨🏽‍🦯
2026-10-20 20:19:49
1
skido598
𝒮𝒦ℐ𝒟𝒪𝒪😵🥷🏿 :
For phone wey I just buy 2 days ago 😳
2026-10-20 14:51:40
1
maxcurtoo1
maxcurt🖤🖤 :
so iPhone 16 come be problem 🙆 you sure say I fit meet up
2026-10-19 20:20:22
1
godswgmv1pu
Tife :
Thank God , no be 16 pro he talk 😂💔
2026-10-20 14:07:10
1
youthpresident41
𝓛ⁱˡ ᴛʳ𝕖𝔫𝖈𝖍∭🎒 :
Phone wey I just buy
2026-10-20 08:46:21
7
igbunuphp
IGBUNU🃏Shiesty🧸𝐩𝐡𝐩📓 :
Nah make i nor dey breath well since
2026-10-19 21:27:35
2
timzy124q
☦️༺ TÌMZŶ ●F ŦÌKŤ◇Ƙ ༻✝️ :
bro😂😂😂
2026-10-19 19:33:27
1
s.u.r.u8
s.u.r.u8 :
Omo
2026-10-20 06:20:13
1
iseal201
•ᴀᴋ•┊ᴅɪᴏxᴀɴᴇ :
Me wey Dey 8 nko wetin make I do 😂😂
2026-10-19 20:13:49
3
jeff45765
J̷€̷F̷F̷ :
Oga for 1.150M
2026-10-20 18:41:56
1
xpensivedior360
xpensivedior360 :
Make I go die ? 16 wey give me 015 money 😂💔
2026-10-20 11:29:46
2
jerri_ophicial
🕸️JËŘŘÎ 🦅🍾🧃™ :
Where that boy Dey go like that with two 16😅😂💔
2026-10-20 13:49:43
1
wluvsdarksin
𝕎𝕚𝕟𝕟𝕖𝕣 ✞ :
Imagine that waterproof tear 😂💔
2026-10-20 10:22:34
1
olymdan_
Olymdan_ :
Nah God go punish you oo[Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-20 01:11:31
1
To see more videos from user @kissmothecreator, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About