I was about to praise you coz I thought you spent your own money on him ooooo😳😳😳😳
2026-10-22 08:19:05
1
📶 BIFEEQ & NEWS ⏏️ :
my wife will always dress me up.
2026-10-22 18:29:20
1
SOLAR :
My wife is always in charge of my look and outfit.
2026-10-22 18:07:28
1
TITO NOVA 👗🤭❤️ :
Na your own man be that oo Wo some men Dey put themselves dem no send anybody so na men wey Dey selfless dem go do for
2026-10-22 13:26:23
1
Abraham Joel :
may God help us men. my wife will tell me am spending a lot on the family and I don't even Care about myself.
2026-10-23 22:06:28
1
ladyb :
Na husband wey Dey do normal we go take care
2026-10-19 22:48:46
1098
Shefunmi💦🍇 :
I swear some men don’t care about their look some of them no dey cream sef😂😂😂
2026-10-20 09:13:51
950
HAIR STYLIST IN AKOBO IB🎱🎱🎱 :
omoh not my own husband o, baba dey wear designer pass me self my husband too like oge, his cheapest slippers is around 50 to 60k perfume nko abi ti wrist watch ⌚️lafe so ni
2026-10-21 06:01:19
81
EngineerIdowu :
I will marry once and marry right
2026-10-21 01:07:58
146
Parfait vendor in idioro :
This one no go trend o
na only bad things dey trend for tiktok
2026-10-20 20:15:20
292
trimsbygold :
I sabi everything na man
remain 😂
2026-10-21 06:01:29
158
anikeonidiri91 :
If you see anything on my husband except his fone and jersey, na me buy am.
We have a family event, his tailor sewed rubbish I went to the market and I bought another material, choosed another style for him.
My man must look hot whether he likes it or not.
I bought him a slipper and my oga said it's too expensive, but he can give me thrice that amount to get cloth for myself.
2026-10-21 06:45:40
142
🦋ADUNNIADE ♈️🎀 :
Nah husband wey do normal we go take care ooo💯
2026-10-20 21:01:13
114
Niffy errandsinlagos :
Some men don't care about their looks
2026-10-21 07:55:43
31
CLOTH AND BAG VENDOR IN LAGOS :
Na my husband be this he no know fashion na me dey help me buy cloth oooo I go collect money from him asap 🤣🤣🤣🤣
2026-10-20 21:44:42
40
Rotex :
I Don buy footwear now it's over a year... Yet I dey buy for wife and kids.. Na only antiperspirant and perfumes I dey buy.. Na my wife dey fight buy me cloths ooo...
2026-10-21 06:54:41
16
Omonike_Salaudeen :
No be my husband. as he dey take care of us , he dey do for himself times 2
2026-10-22 08:35:11
6
BOBBYSAXY_AUTOS :
Thank u for Ma for taking of another brother like me…Heaven will surely reward u for not becoming another disaster for him…
2026-10-21 07:10:47
5
Albania Global :
It won’t spoil for you ma’am
2026-10-21 04:06:27
6
TK MATE 💯❤️🇳🇬🇳🇬 :
Truly, there are some men like that and they have the money..... But for me here I always try to look good and pple do admire my dress am just praying to God to bless me abundantly for me to be looking more good
2026-10-21 09:16:43
5
Ipakoogbosuti :
if you are too responsible as a man and father , you will be selfless. we see our wife and kids as our mirror. May God bless all responsible men out there
2026-10-21 09:01:29
87
Humblesmooth :
so right omo iyami...but no be men's fault especially caring type like us. Nah my woman no gree for mi ajehh. Well said
2026-10-21 11:36:59
6
koslaapo :
30 pieces of senator for winter, its okay oo
2026-10-21 04:05:43
160
Alaso Igbalode Mushin✅ :
Welldone Sis👍 But No be My husband oh🤣🤣🤣 That man like Fashion pass me self😹😹😹 If he comes life in Next life as a Woman Naa Ashawo he go be 😂😂😂 He Dey do Skin care self😁 Me naa Vaseline I Dey use🤩
2026-10-20 21:25:34
6
To see more videos from user @readytowear01, please go to the Tikwm
homepage.