@adepojuadenike01: If I lie go ask people wey dey use am😂❤️#ade

ADENIKE 🤭❤️🐅
ADENIKE 🤭❤️🐅
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 20:32:41 GMT
124828
20053
459
133

Music

Download

Comments

hairbymide90
Dami p🧃 :
For car wey dem go still later collect😂
2026-10-19 20:38:09
477
anuoluwapo382
Ms.Anu😋🎀❤️ :
Nah once Ade unpin She and Ibrahim video ooo Omoh🫩😞
2026-10-19 20:34:54
149
silver.d..west
Silver d. west :
Him buy car mean sey e don change Abii?😂 Omo this time I will support smart
2026-10-19 20:36:03
1110
justmercy.1
Sweet M🎀 :
See you see fra😂😂
2026-10-19 20:35:12
526
rich_aura3
Angel💕 :
Silly girl.
2026-10-19 21:00:32
16
daniella.baby27
Scottish babe :
We never still see you post the car ooooo
2026-10-19 21:13:43
0
candymolly6780
Molly🍃💨 :
You quick switch oo
2026-10-19 20:35:45
56
destibella00
ELMA🌸 :
you're very silly
2026-10-19 20:42:43
72
mide23455
𝓐𝔂𝓸ꨄ❦ :
Ewo orun werey 😂😂😂
2026-10-19 20:48:15
24
abimpe7
𝑫𝒆𝒃𝒊𝒎𝒑𝒆🙂‍↔️❤️ :
Una wey Dey shade her if na una dem use Benz apologize to u no go collect am my gender nawa of Una
2026-10-19 20:58:39
4
fulerahajia
Lera Thrift Abaya(Dzodze) 🛍️ :
Since When Werey 😭😹Car Wey Smart Go Collect Soon 😹😭
2026-10-19 20:55:07
1
_winnie395
_winnie💋ᥫ᭡ :
Rest in peace 🪦 mummy Ade
2026-10-19 21:20:19
6
ade15252
Ade🏖️🤭 :
What’s Mercedes
2026-10-19 20:42:09
0
blessingndifreke48
Bherix 😍❤️🥴 :
see you see fra 😂
2026-10-19 20:40:04
21
itz_princess_justice
PRINCESS OME✨👩🏼‍⚕️ :
So true true u block candy and Chidinma?
2026-10-19 20:49:07
10
momma.family4
Mfblog🎥 :
Why people Dey unfollow you
2026-10-19 20:50:45
1
dinmaharrison
𝐃𝐈𝐍𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-10-19 21:50:19
19
bukky234_3
Ayoka❤️🥹 :
Ade healing stage go long gan o 😹😹
2026-10-19 20:57:14
30
aishat__xx
Aishat__XX🦋❤️ :
Omooo I con Dey fear my gender ooo
2026-10-19 20:53:52
59
__angel630
Aⁿᵍᵉˡ𐙚 :
Wetin go con happen to her mama like this?
2026-10-19 20:43:40
33
freshernation001
fresher💕💕 :
mercedes no be skin o .Mercedes na blinshing
2026-10-19 20:37:11
40
dharsohlah
💦Dharsohlah🫦😈 :
U con block them CDT bahh 🫡🥺 Omo, that's life óo
2026-10-19 20:59:23
12
sharonda.era
Sharonda Era :
Why are you people soo jealous of her huh😏
2026-10-19 20:49:07
7
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About