@life_ofdai_veed: 😭🤣

Feranmi🍀
Feranmi🍀
Open In TikTok:
Region: NG
Monday 19 October 2026 21:54:19 GMT
224050
47037
305
7735

Music

Download

Comments

aishababalola3
Lady💋Aisha🤍 :
Nah so I tell someone that I have gave birth b4 when we fight like the werey no fit use it to abuse me direct she con tell her gboromideleru friend the moment that one said my past is better than yours you wey don gave birth b4 nah so I burst laugh say this people later believe me sha and nah my mama last born I Dey call my daughter ooo
2026-10-25 11:21:59
0
moyin_oluwa63
M🤍. :
Maybe you should come collect past questions 😂😏 I no dey repeat lie, and I no dey forget wetin I talk 😭🤣
2026-10-20 21:00:49
480
call.me.maria019
maria 😍❤️ :
No be me you go see finish😂😂
2026-10-23 19:12:17
3
pelumi2130
Sayhitopinky 30💕🧜‍♀️ :
I too Dey lie ejor 😭😂
2026-10-24 07:35:45
0
adannalinus
Ada|The Creator :
Any lie wey I lie I no Dey ever forget e don store my memory like that 😂😂😂
2026-10-23 15:44:33
61
reverend_sister_may
♕ 𝑺𝒊𝒔𝒕𝒆𝒓_𝒎𝒂𝒚 💎👜 :
Nobody lie reach me
2026-10-23 15:58:48
1
omotoke43
🌸🌸Haliyah 🌸🌸 :
No pity me if I dey cry tell you my experience oo… nah lie o 😂😂😂
2026-10-21 22:01:46
96
oluwadabira855
Morenikeji :
the lie wey me i lie dem don dey use ham against me oooo😁
2026-10-23 20:52:40
1
dura.daddy
dura daddy :
so i can hear your own true side
2026-10-23 15:59:41
1
fisayomi145
fisayomi145 :
Nah me get this caption
2026-10-22 23:01:41
32
toluwani568
toluwani568🦂 :
Me wey dey lie give myself 😂😂
2026-10-21 23:35:43
28
proudlycelestial1
BIG_ARIKS💜 :
iwa werey po lowo mi😂😂😂
2026-10-20 21:34:15
27
wuraol55
20|10|2026❤️🤭 :
My question is why the child’s age returns to 0 after birth, where’s the 9 month 🤔
2026-10-21 08:34:40
23
asiyarumah0
Rumah Luxury Scents :
I wish I can lie😩
2026-10-23 14:56:44
8
adunni_30
𝒜𝒹𝑒𝓈𝑒𝓌𝒶 𐙚♡🍒🍇 :
I Dey always give everybody different story 😭😭even my therapist 😭😭
2026-10-23 17:16:44
5
babyderah3
♡Idera♡🦋 :
Mon pa babalanku Iro😭
2026-10-21 12:07:41
20
harjokeh244
AJOKE....ADE 🥳🥂❤️244 :
Single truth no dey my mouth
2026-10-20 21:40:29
8
dch2o
__DCHAIRLINE 💇🏻‍♀️🪮✂️ :
Emi re iro re😹😹😹
2026-10-23 17:17:45
9
emy_thrish
Emy Thrish :
I fit open up to you today make I block you tomorrow!👌
2026-10-20 18:14:06
11
lade2980
lade 😍🫂 :
One truth no Dey my mouth😂😂😂
2026-10-21 07:52:18
6
amaraisahater
Amara🌸 :
I Dey lie for diary sef 😪😭
2026-10-23 14:33:14
13
oyindamolaaaaaa6
🌸𝒪𝓎𝒾𝓃𝒹𝒶𝓂𝑜𝓁𝒶🌸 :
Lai Muhammad Dey learn from me 😂😂😭
2026-10-20 07:57:18
13
ciara__goddess
Tola🤍🎀 :
I no dey repeat lie, and I no dey forget wetin I talk 😭🤣
2026-10-23 02:19:47
6
gra_chi1
Ammy🧚‍♀️💕💋 :
I be wan use emotion talk as e Dey do me for one aunty adugbo until I hear “ehen wole wa joko” na so I cook very delicious liessss give her 🤣🤣🤣
2026-10-22 20:17:12
6
moh___tun__rayoh39
༆༺𝐀𝐛𝐞𝐤𝐞ꨄ❤︎︎ღ :
Nah every minute I Dey unlock new fra,mo pa fo ninu iro…you no fit gaslight meee brrr
2026-10-21 14:15:05
6
To see more videos from user @life_ofdai_veed, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About