that means u listen too only don jazzy 2 baba p square banky w then
2026-10-20 06:14:12
47
Efua…🌺🍀 :
Remove shalli and his brothers first. also mavo and this danpapa guy have minor hits that are funny. Plus shoday is chill I think shebi he’s coming up nau. Na only fola we Dey hate on for now. Do it one by one please
2026-10-20 15:06:36
24
Royal 🥀💔 :
See as Octobersrich no dey there
2026-10-20 06:25:00
20
Ebube 🥷🏾 :
Just put everybody name at this point
2026-10-20 15:45:12
1
k.a.c.h.i_ :
Una dey vex ooo😭why Fola name dey here twice 😭💔
2026-10-20 07:13:18
5
🌀𝓱𝓪𝓻𝓲𝓼𝓼 :
Please remove seyivibes from there. Thank you😭
2026-10-20 08:08:44
3
Itz_Buzey🖕🤪😜😌 :
I for like this video but u put seyi vibes for some kin talks
2026-10-20 12:47:21
2
mini$ter 🕴🏾 :
mavo? una dey craze oh 😭
2026-10-20 15:27:47
0
GODFATHER🤵🏿♂️ :
Famous Pluto keh
2026-10-20 11:09:28
3
𝐦𝐊𝐚𝐲𝐲𝐲! :
Wetin plutomanians dey find for there
2026-10-20 17:02:46
0
performativemalefinalboss :
abeg no forget my @gaze
2026-10-20 07:44:58
2
To see more videos from user @sallovescatssm, please go to the Tikwm
homepage.