@bellefoodlagos: Met You Out NoW!! Family Repost !!! 24/7 Fast Delivery in Lagos text or call 09137421838 or 09063584306

BelleFood 🍔🥟🍛🍕🥞🍉
BelleFood 🍔🥟🍛🍕🥞🍉
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 07:55:01 GMT
373145
72958
378
369

Music

Download

Comments

lastb485
Wicked 😡 last b :
So true true this guy don leave Elma 🥺 Omo as a girl build ur self don’t build with any man 🤦‍♀️💯
2026-10-20 09:33:41
3581
yeager0485
Yaeger 👑 :
Found a better one
2026-10-21 04:07:05
1
qu33n.love0
qwin✨♡ :
I just Dey feel bad for Elma😔
2026-10-20 11:08:49
622
.c.s.t_
ᵣₐₙdₒₘ ₜₒₖ :
Wow shey una know sey, Elma don first am move on shaa... e reach him turn una dey talk una just want make him dey there dey hope sey one day Elma go come back or what....?
2026-10-21 03:33:02
0
tobiszn2
𝚃𝚘𝚋𝚒𝚜𝚣𝚗🪐 :
So make he nor move on?
2026-10-21 04:01:57
0
victoria36884
ITOHAN🧚‍♀️😙💕 :
Una dey talk oo when Elma move on nobody talk ooo when this guy decide to move on una don put am for mouth Chaiii
2026-10-20 10:53:59
354
blexyn413
Simply_Blessing💜 ꨄ︎ 𐙚˚ :
No born free pikin for man o 😩😩😩
2026-10-20 20:14:46
60
iamrex20_
𝔹𝕝𝕖𝕤𝕤𝕖𝕕🥰❤🙏 :
they kissed oo
2026-10-20 09:08:13
1190
official.sha_sha
Toxic_Sugar🥀💘🇳🇬🇱🇷 :
Lesson number 1-no born for anybody
2026-10-20 15:20:11
320
ogochii_
Ogochukwu💯🌸💎 :
No rush born for man
2026-10-20 15:37:47
63
clintontoostunty
CL!NT🏀N🍁 :
Na this girl go make Carter stop all him gra gra for studio stream 😂
2026-10-20 14:24:45
58
lordressfaith1
Lordress Faith :
una don advice elma to leave cater she's the price she's d pric now where she de kmo Nigeria.....🥲😔
2026-10-20 12:41:44
61
richelitescollection
MR RICH 🤑 :
MEN ARE THE PRICE 😂
2026-10-21 03:10:09
1
ocmasterpiece
OC MASTERPIECE🛍️🛍️🛍️ :
Chaii after what Elma has been through with Carter 😪💔
2026-10-21 02:50:35
0
uchebaby385
🧘‍♀️ :
I want to be like men 🥹🥹 they don’t care how you will feel very wicked people
2026-10-20 14:41:43
7
dessyisaboy
DESSY :
Up and bellefood
2026-10-20 08:44:07
346
officialmickjunior
Mickjunior💫 :
I go like shoot skit here o😭
2026-10-20 08:13:20
661
happybaby_002
🇳🇬CHIDIMMA_STUDENT🇳🇬 :
Na Una full my page oooo😂 make Una reason my page oh
2026-10-20 09:16:36
0
mumsfavourite_
Big cherry❤️ :
Una dey cook🥰
2026-10-20 08:00:54
32
tw.privv1
T✨ :
Abeg o nah only me nor who be Elma??
2026-10-20 15:50:38
7
alex_andra698
Alex :
Love is sweet ❤️🥺
2026-10-20 11:19:35
5
user9666169606120
PINKKY BABY :
King mitchy you are soooooooo humble, may God continue to bless and perfect all that concerns you in Jesus name amen 🙏
2026-10-20 08:10:08
99
garrination547
GarriNation 🫠 :
i fess think say na Amala Machala go order
2026-10-20 08:08:35
129
realpat03
realpat03 :
Deep down this guy Dey miss Elma 😢😪
2026-10-20 12:21:42
82
mrlight652
iam-light :
my teacher said that I resemble wizkid
2026-10-20 07:58:08
24
To see more videos from user @bellefoodlagos, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About