@onlinewitola: Moment a man asks his friend to move to the back seat so his girlfriend can sit in the front passenger seat, na so wahala sup😭

onlinewitola
onlinewitola
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 12:38:51 GMT
292863
28391
849
4015

Music

Download

Comments

gbolahan083
GBOLAHAN :
If me and my guy comot and he wan pick his bae I go come down go back seat without them saying anything
2026-10-20 15:23:28
107
osinachifashion
osinachi fashion :
if me and my husband is going out and he want to pick a friend a man I used to go down and go to the back I don't see anything bad about it
2026-10-20 13:35:05
1455
shugar.jnr
Shugar🀄️🕊️ :
Funny enough nah the guy get car 😂
2026-10-20 15:42:49
30
pdollar13
Peace✌️ :
My friend babe no fit talk to me like that when she no da craze 😂
2026-10-20 14:15:00
352
moyosolaoluwa0
moyosolaoluwa0 :
I dey gbadun if my husband and his friend dey front, d gist go just dey sweet and dem go curse each other if he drive nonsense. The sweetest part dey go just dey buy something for road throw am for back.
2026-10-20 17:52:42
0
frustrated_citizen
frustrated_citizen :
Am the guy he chased out of the car because of girl 😂
2026-10-20 14:07:30
714
gra8tmind
Greatmind :
when the girl show him pepper na this same guy he go need oooo🧏🏽
2026-10-20 17:17:19
0
successful.dc5342
Successful Dc :
Omor I nor go even talk anything nA to just go house I swear
2026-10-20 12:48:20
441
adewale.moore01
ᗩdëwåłê MØørę 🏖️❤️𓃵 :
Na ur car Oga come down 😂
2026-10-20 16:03:01
13
bhadmanmidey21
Olamilekan :
Na content jor . When God no wan punish my friend
2026-10-20 15:19:32
84
boluwatiffe001
boluwatiffe001 :
Na prank. Dem later send the girl out
2026-10-20 13:24:24
340
emmayo4
Emmanuel :
Na content jhoor e nor fit happen for real life
2026-10-20 15:00:44
56
tguxy
Tguxy enterprise :
this guy already has his friend in mind already maybe he is looking for an opportunity to end their friendship because without that I see no reason for his attitude. it's my opinion though
2026-10-20 17:18:28
1
iyin_oluwa23
🫧O L A D I P U P O 🪐 :
The friendship go end direct
2026-10-20 15:23:31
8
bakayoko9006
Bakayoko :
Na your car before that question I don reach house leave una for there.
2026-10-20 16:17:59
1
mayoroflagos01
MAYOROFLAGOS001 :
na asunkunrojo be that na content
2026-10-20 14:08:09
14
march_13th3
Tata🌺💞 :
Ikegwuru as a girl kwanu once your babe come to pick you with a frd and the person is already sitting in the front seat just go back seat if then you are already in the front and it happens to be the boy that you guys went to pick then you have every right to remain there and let him go to the back seat shey anything dey special for front seat
2026-10-20 13:02:32
91
susanfolly
SUZIE_BEE❤️ :
I no de even reason all these things ,i go just open back door sit down cos e no really go far .them fit no later marry am 😹
2026-10-20 17:19:11
1
jamesjlkj0y
Jane Ric :
Ajeh this thing don happen to me before
2026-10-20 13:58:47
104
jus1arandomguy_2
just random guy :
as a guy u no suppose dey follow ur fellow guy talk like this bcos of a woman u are not sure if you will marry her 😒
2026-10-20 13:12:25
19
emotional8l65
AY TV :
If say na mi after 3 weeks
2026-10-20 14:19:08
43
urchmandada
EDOZIEM UCHENNA :
e be like them don already plan am before
2026-10-20 12:59:55
36
omekannaya001
Omekannaya :
It's wrong, Girl should be at back,
2026-10-20 14:14:45
11
niola009
꧁❤︎ ✨♠️ENIOLA ♠️✨♥︎꧂ :
Omoh you no fit see me for this settings
2026-10-20 13:56:53
16
grandpadeliver_rb1
-NèMéSīS-D-JœKëR-• :
Una go just dey make person vezz anyhow for this app
2026-10-20 15:00:27
10
To see more videos from user @onlinewitola, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About