Omoor people Dey para oo 😂😂 tunpeeeee me don go Ibrahim side sha 😂😂😂
2026-10-20 20:12:37
173
Unknown :
una no dey ever break up
2026-10-20 22:47:10
3
ERIQ :
You see this habit of running to the comment section🤌🏽you have to stop it🤭😊😂😂
2026-10-21 10:14:21
10
Ⓜⓢⓙⓗⓔⓝⓝⓨ🦋 :
Ade…I don unfollow u 😡😡😡
2026-10-20 23:25:42
1
𝓛𝓾𝓵𝓾🩵😊 :
Where candy and chidinma go d now 😂😂
2026-10-20 21:59:57
11
Debby💕🌹❤️💕😊 :
I don unfollow her she betrayed me 😅😅😅😅
2026-10-21 00:28:38
6
𝒜𝓃𝑔𝑒𝓁𝒶♡ :
make una Comot my fyp biko😂
2026-10-20 23:02:58
3
MMESOMACHUKWU❤️😍💜 :
take care my love
I will block you now okay
2026-10-20 20:21:47
5
favy :
You guys should stop unfollowing ade she will cry 😭😹
2026-10-20 14:01:35
3
Naa🍝Noodles 🍳🥗🍗 :
We all love him right 🥰
2026-10-21 00:30:50
35
JENNIFER⭐️ :
I don unfollow you biko
2026-10-20 18:36:48
1581
👑I AM FINA🦋 :
Moral lesson: If you have issues with your babe, just get her a car and she'll forgive you no matter the disrespect😁
2026-10-20 19:29:57
60
ALLEN AND MUM🤭❤️ :
Una dey unfollow her becos she forgive someone she’s in love with and give him a second chance😏 really ? Omo una go heal oo,so make she no do Wetin go make her happy again..and most of una Dey face pass Wetin she dey face offline ,all of una go heal shaa,if she no accept una go say she get pride ,now she accept una say she no get level,he dey una body
2026-10-20 14:01:18
78
MTN✨🤍 🪳 :
Ade fans just dy vex😂😂😂
2026-10-21 04:42:19
5
༆ 𝑑𝑟𝑒𝑎𝑚𝑦♡༺ღ🎀💞 :
Omo why Una Dey unfollow ade na😭, it was 924k. Now 922k
2026-10-20 21:49:55
35
christian :
See fine boy🥰👍
2026-10-20 14:05:27
130
To see more videos from user @adepojuadenike01, please go to the Tikwm
homepage.