@onlinewitola: “If you get 12kg and you fill am full for this Nigeria, na r!tual you do! EFCC suppose investigate you” —Man laments after filling gas cylinder with ₦10,000 #trendingvideo
onlinewitola
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 14:24:20 GMT
Music
Download
Comments
OLA LEKAN (OLN) :
In Nigeria today 5k can’t feed you only in the morning.very useless government 😡😡😡
2026-10-20 16:28:52
0
omohsexxy_47 :
Una wey Dey alive the go through alot o[Tears of joy]
2026-10-20 16:26:07
0
Nini🦍Ahmed :
I Dey use 7kg gas na 4kg I Dey fill
2026-10-20 16:26:08
0
Sexy Makeup artist :
I nor go fill am again sir 😂 😂
2026-10-20 16:30:39
0
✿𝑶𝒍𝒂𝒍𝒂✿ :
lol 😂 okay
2026-10-20 16:07:56
0
Juliet Micheal 🩷💎🌹🇳🇬♥️ :
1k fuel I buy
dey drag size with pure satchet 😩😂
2026-10-20 16:05:55
6
💨 :
Na 2 I get and them full 😂😂😂😂
2026-10-20 15:55:06
1
🌹 Ëmmä NÜĒL 🥀📿 :
Everybody go feel am 😂 shey una talk say Tinubu is fixing Nigeria nah 😂💔
2026-10-20 14:34:23
73
AYO 🌚 :
GAS and BTC dey drag rate seh 😹💔
2026-10-20 16:23:11
3
adex :
I just when to fill the gas two 12.5kg which is 17500x2=35000
2026-10-20 16:09:11
1
chioma❤️ :
Na 4-5kg I dey always buy and na 12kg cylinder I dey use 💔💔😩😩
2026-10-20 16:08:38
2
dorothysofela99 :
I dey file am
2026-10-20 15:45:26
1
Ra m on :
Me they fill full ohhh, and I no do ritual
2026-10-20 15:00:37
1
omotade Kenny :
Tell civil servants to return their 70k minimum wages to previous wages…….For 9ja Una never ready
2026-10-20 15:48:35
0
💘𝕞𝓲Μᶤ💗🦋 :
I swear
2026-10-20 16:01:14
1
adeite_oluwa :
2026-10-20 15:59:56
1
🌚_Kay❗️⭐ :
abi o
2026-10-20 14:29:55
0
Ruthie”Daniel :
I swear
2026-10-20 15:38:00
1
Face-off😁 :
2026-10-20 15:02:09
1
✨Queen uyai✨ :
2026-10-20 16:18:50
0
Blessing😘😘 :
u dey complain
we dey buy gas 1700 for Abuja kubwa per kg
2026-10-20 16:34:22
0
Cherasy :
Me wey dy feel gas for my side 1700 for 1kg cor 😂
2026-10-20 16:25:15
0
Kelly Nice :
2026-10-20 16:20:29
0
Soft girl🥰❤️ :
For here wey gas nah 1800 calculate 1800*12=21,600 ,10000k nah small 😏
2026-10-20 16:32:16
0
Prettychaos💕💕 :
Me I dey fill up my gas oo, I did this morning 16,800
2026-10-20 16:23:10
0
To see more videos from user @onlinewitola, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.