@berry_de_great_: #fyp #viral #ratel #vdm #chibueze.charles2@VDM

B£RRY D£ GR£AT🇳🇬
B£RRY D£ GR£AT🇳🇬
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 14:33:46 GMT
18748
2047
129
13

Music

Download

Comments

okoriejames4
JAMES_OK :
abeg how far that ochacho house 🏠 . how much again
2026-10-21 13:34:02
3
grace105110
IMAX :
My advice to everyone if you have like 15m don’t try and rush to build house , just go and use the money to buy car and use the rest to eat, or else that money will finish on foundation alone
2026-10-20 21:17:21
49
user1234560ck
Clinton🥷 :
Yesssssssssssssssssssss they want to trend most of them their TikTok pages are dead 💀
2026-10-20 21:38:26
2
preyewhyn81
perry :
me wey start house leave am run 🤣🤣🤣
2026-10-21 07:56:51
31
dobanks
KOSISOCHUKWU :
tinubu way day useless Nigeria money nko🤦
2026-10-20 20:21:11
22
musky727
T O S I N 👣 :
Dem leaves costal road de attack vdm 😂😂 Nigeria
2026-10-20 23:13:58
25
darxfreemind
Darex freemind :
vdm dey recover billion and e no Dr collect Shi Shi so wetin be 250m for where vdm dey
2026-10-21 06:22:29
30
bg_sammie
B'G SAMMIE :
God bless VDM
2026-10-21 03:14:31
2
f.b.m89
F.B.M :
And una go open una mouth talk say we no deserve this government tinubu forever
2026-10-21 14:25:13
6
kokitiv4
KOKI-TIV :
them no see receipt when him precent
2026-10-21 15:15:41
1
emmanueligbavboa
emmanueligbavboa :
try they call am plot nor be square meters... make them fit understand
2026-10-20 21:39:24
9
2fund1
2FUND :
Bro like I don’t get say this people think say 250 million be Vdm problem how them take day think sef
2026-10-20 21:29:15
14
de.bank33
de bank :
VDM God will bless you 🙏 brother
2026-10-21 19:51:21
1
prettypress606
prettypress606 :
VDM nor be thief ke 😂😂😂😂😂😂😂😂😂52milion for labor 😂😂🤣🤣🤣
2026-10-21 00:12:55
3
fine.shytt097
fine shytt 😩🥰 :
because vdm they dragg innocent people, na karma they happen to vdm, and he too day do
2026-10-20 21:46:32
3
user300020757
Emmanuel :
We wey don Dey site for more than 10years i just Dey laugh people wey no know anything about site work Omo if them tell u how much to run site work all this people go craze,, I swear only cement and blocks don chop like 100m no jokes
2026-10-21 02:50:29
3
esquare.media
ESQUARE MEDIA 📸📸📸📸 :
when I was doing labor job back then under a week I was able to save my first 100k people underestimate how much thy pay labour
2026-10-21 06:35:00
5
collins_mmiri
Collins_mmiri :
I swear bro
2026-10-20 21:23:19
1
prettypress606
prettypress606 :
Oga na renovation he do ooo😂😂😂😂😂VDM dey use una catch cruise
2026-10-20 20:03:16
1
mgoodtxt9yy
TIRED BRODA☑️ :
vdm na APC political tool
2026-10-20 19:24:43
1
abel1.com0
Chidiadi clip 🌹 :
so person wey hold una money come use am build am no suppose chop baaa
2026-10-20 20:39:02
2
investor_501
HIM :
Bro no they explain abeg🙏once them start project them go understand
2026-10-21 10:35:51
1
ebisco88
E don :
I dey see am say most people no really get time for that 250million....na trend dem wan just trend
2026-10-21 20:37:49
1
tonyhairbeautyhub
tonyhairbeautyhub :
Bro God bless you and VDM go live longer than our politicians
2026-10-21 11:09:35
1
hst_demi
🧠EDUCATED ILLITERATE✍️ :
bcuz say na vdm do am they are looking for fault
2026-10-21 20:37:55
1
To see more videos from user @berry_de_great_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About