@adeniyi123403:

Adeniyi1234@
Adeniyi1234@
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 15:35:02 GMT
138665
16420
401
2710

Music

Download

Comments

vimsu_01
Victuur01 :
Person Dey frustrated Una Dey use am laugh, if that guy murder person now Una go say na killer
2026-10-20 18:25:37
694
aladeola001
Ade tiger ☠️ :
I remember the day am going home am on top bike those agbero boys just stop my bike man and said your money is 2k. the bike man said again have pay and you give me ticket he never reached 20min bro I was drag on top bike and dey slap me beat the bike man join I just message my boi be for they no am an officer there oga beg for them tiered they sleep guard room for 3day since that day if they see me on top bike they can stop the bike 🏍
2026-10-20 23:16:54
0
kasablankawoldwide
💥A͛K͛O͛K͛O͛ G͛U͛Y͛💥 :
the guy once said 🤣
2026-10-20 20:53:05
155
emmy00794
⚜️HEMANUWELL✨️⚜️ :
what's funny now person dey talk in mind
2026-10-20 20:51:38
88
samuelcash18
💨 :
He is talking out of pain 🥹💔
2026-10-20 18:17:52
293
beta_taste001
Beta Taste 001 :
Una dey Buli this man ooooo, he's frustrated already
2026-10-20 22:18:45
24
adedigba.samson
Adedigba Samson :
Those ppl laughing no get the man mssg, I swear I Dey pity am, he has been frustrated, imagine 1litre 1500 dem stil wan collect money after machine enter reserve
2026-10-20 21:02:44
81
bigdeal7551
Bigdeal 🍾7551 :
me way they cry for him no say is not funny at all
2026-10-20 21:14:20
45
_onlyoneprecious
@_!Onlyoneprecious :
Omor…. Forward to fast motion 2 😂😂😂
2026-10-20 22:49:06
2
holyriches707
Olu—wapelumi💥💵💰 :
Ano really understand Wetin dey funny here wey una dey laugh
2026-10-20 21:55:21
14
adesirebackup
@omoifa Racheal :
And this guy no dey talk oo I swear I no him in esa oke 😂😂
2026-10-20 19:19:44
21
sanchezallison23
Sanchez Allison Fellner SB :
This egbon and wahala for Esa oke no be small I no like to dey carry his bike self 😂😂
2026-10-20 21:29:22
13
rtbback
RTBBACK :
He change am for anyone wey wan interfere 😂😂😂
2026-10-20 22:44:41
1
engrphilip21
Engr philip &Sons Electrical :
Haa morogo look at Tunde my brother jesu christ
2026-10-20 18:01:32
27
isholacash32
🅸🆂🅷🅾🆆🅶🅰🅳🅶🅴🆃📱🙏🏻 :
Omo nah ilesa be that nah oke eso area gan gan 🤣🤣🤣
2026-10-20 21:12:08
23
olobaice0
BiG icE 💖🫂 :
wetin really sup for there abeg
2026-10-20 22:52:13
1
samsonolusegun15
GENERAL 💱 :
Omo e no funny o
2026-10-20 20:52:05
2
olaoluwa2003
OLAOLUWA FOOTWEAR 6767 :
walahi some of us don turn to mad person in Nigeria 🤣🤣🤣🤣
2026-10-20 20:40:26
26
gloryb2god10
gloryb2god :
e buy 1500 fuel e never make any money you say make e dey beg
2026-10-20 21:19:58
5
pronkylee
jiggychef :
His supper upset, frustrated but at the same time holding back from doing something drastic
2026-10-20 18:42:58
50
onetablet18
Onetablet18 :
I remember when an okada man could branch fuel station to buy #50 fuel . The major reason of the frustration here is that the guy has bought 1500 fuel and those people want to collect money now he’s unhappy 🚶‍♂️‍➡️👁️
2026-10-20 21:42:04
8
engrphilip21
Engr philip &Sons Electrical :
who this guy offended my God
2026-10-20 18:02:41
48
user7947182109633
abiola ❤️❤️❤️🥂 :
Tinubu don turn everyone crazy [Big LOL][Big LOL][Big LOL]aje na you no note
2026-10-20 20:36:32
5
seyi564
. :
Abeg run for this guy oo💔😂
2026-10-20 19:14:20
6
deeedollar3
𝒅𝑒𝑒𝑒 𝒅𝑜𝓁𝓁𝒶𝓇 💛👑 :
Why Una dey after my life [Tears of joy]
2026-10-20 21:01:29
8
To see more videos from user @adeniyi123403, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About