@theladyhamzah: #MummyChukwudi #blowthisup #Hamzah

theladyhamzah
theladyhamzah
Open In TikTok:
Region: NG
Tuesday 20 October 2026 16:15:25 GMT
267955
60300
875
7033

Music

Download

Comments

bold_concept
BOLD VISUALS 🎥👾 :
Because dem tell am before he no hear 😂
2026-10-20 16:52:18
4552
nectonx66
NectonX6 :
Me acting surprised like I wasn’t aware 😂
2026-10-20 17:10:44
2133
vikky.riche
OMO IYA ALAJAPA 🥹💖 :
Because he dey shout my babe is my life she can never cheat on me 😂😂😂
2026-10-22 12:43:47
1
habeeb8171
Habeeb817 :
how much is those perfume
2026-10-20 16:29:49
121
lemonjerry24
𝓛𝓮𝓶𝓸𝓷👽♣️ :
I don spoil my friend relationship like 3 times now 😂
2026-10-22 09:04:16
1
hayzed_miami
hayzed_miami :
I don dey happy as u dey talk ham sef 😂😂
2026-10-20 18:15:46
432
ughhsgg
. :
Wetin we never know 😂
2026-10-22 10:38:29
1
silentblade
Adeblezz 🥳🔥🥰😘🤲 :
For this one way you talk now self you don make my day
2026-10-20 19:28:17
860
olaide_rc0
OLAIDE Rc :
This one wan put us for talk 😂
2026-10-22 10:22:43
0
oluwanimilo._1
N I M I LO✨🤍 :
My day go just make sense straight 😂that my friend I go too whine am 😭
2026-10-20 19:55:44
540
tiddo60
TIDDO🖤 :
Where’s the funny part
2026-10-22 02:23:57
0
olarizz_
𝐁𝐎𝐋𝐀𝐉𝐈.𝕏 :
See plenty joy that day 😂
2026-10-22 16:18:59
2
bigbella606
. :
If dem break my heart I no fit tell my friend 😹. Dem go laugh me tire 😹
2026-10-20 17:20:48
101
ayfav_01
𝔸𝕪𝕗𝕒𝕧🦂 :
Me wey know say she Dey cheat Buh Ano wan spoil their relationship nko
2026-10-21 10:30:24
8
bigakin0
Mary :
As porto spoil my ticket this evening I use Barcelona loss to make myself happy
2026-10-20 23:04:54
51
god_sent597
W//_.DǍWǍ_.💔🧏💀 :
We don tell him before he no believe 😂😂
2026-10-20 19:01:23
45
michael_tye
ᴍɪᴄʜᴀᴇʟ🤍 :
Na because say we don warn am about the girl b4
2026-10-21 07:22:24
22
kingkuzzy
Abidemi 🍀 :
😂😂😂Even as you make me imagine am I dun burst laugh
2026-10-21 00:48:51
5
wetin_be_diss
wetin_be_dis :
I tell am e no hear
2026-10-21 07:35:19
6
harborlarji6
I😻B😻R😻A😻H😻I😻M :
first to comenrt
2026-10-20 16:17:04
183
thulzamaani07
Tolulope Ayobami :
as e don talk say it can never be am nko?😂
2026-10-21 15:19:51
5
thompson.adewale
♐︎ 𝑻𝒉𝒐𝒎𝒑𝒔𝒐𝒏 :
Wow really, I don’t believe, let me check it out
2026-10-21 09:42:22
6
bamicruz
Bami Cruz :
e dey craze😂😂
2026-10-20 16:43:27
18
abdulbasit26ix
Abdulbasit♾️ :
The kind joy wey i dy get😂😂
2026-10-21 11:35:23
5
alyssamielke
💔😪 :
Naso my friends Dey happy they tell me I no hear
2026-10-20 18:59:36
9
To see more videos from user @theladyhamzah, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About